Give You Love
Hmmm
Yeh Yeh Yeh
Mr lover lover
Rasaki...
(juls baby)
I fit to marry you, I fit to marry you nana
I fit to give you love, I fit to show you love
I want to marry you nana, I want to marry yehe
Girl you know your body nice, I swear
I fit to give you love...
I go to east and west just to find my lover
I go to north and south just to find my lover
No dey play with my love
Abeg no play with my love
Rasaki no b gentleman
But him go show you love
Other girls dem b sarewa sarewa gba mami na you b the realist
anything I tell you say mami no b lamba
mami na you b the realist
Timba Timba Timba sope
(woni mo sope sope)
Tolubola folashade
(won lemi mo nfe bimpe)
I fit to marry you, I fit to marry you nana
I fit to give you love, I fit to show you love
I want to marry you nana, I want to marry yehe
I fit to give you love...
Girl you know your body nice, I swear
I no go let you go
Girl you know your body nice, I swear
I no go leave you
Mami bad bakalim with no silicon
Oh nana nanana
Mami nice mami kill with her shimi on
I no go let you go
Cant you see that I love you yeh
Wo boss se semi
Cant you see that I need you yeh
Dakun ma fimile

Girl you know your body nice,
Girl you know your body nice, I swear
I no go let you go
Girl you know your body nice,
Girl you know your body nice, I swear
I no go let you go
Hanhanhanhan

Credits
Writer(s): Tobias Karlsson, Morton Danielsen, Julie Vikestad Olsen
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.