Check & Balance
Ohhh... God
Ohhh God
I've been looking I've been searching
Man a hustle man a working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me-ee-ee
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me-ee-ee
Uh, duro na je n fa'gbo tan
Oya mo ti fa'gbo tan
Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean
Say I don come to cause commotion
Burna boy don blow like explosion
Hey, me I dey wreck igboro gan
Na me dey make igboro kolo gan
Hey, lo n'temi mi tele won
Oluwa Burna born new gbege won
Check and balance
I know say if I start am na them go palantia
Them dey halla my name from here to Canada
Give them something wey long wey bend like panana
Oye gbe tan o, oya sun gbalaja
I've been looking I've been searching
Man a hustle man a working
But I be ordinary person
Wetin you see na God blessing
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me-ee-ee
Uh uh, owu no be small thing
Suffer na long thing
God no go gree that one for me-ee-ee
Man a get grinding
Girla enjoy me
So that all the rhythm at your shows headline me
Everybody wan sign me, nobody can find me
Mana bad man FBI can't find me
Moon time me look clean and shiny
Me forget the time but me Rolex remind me
Real bad man them form Baghdad behind me
Focus on the matter no more bad designing
Hey, to all my niggas and guys wey getting money ori e wo'le
Sup our niggas and guys to n getting money ori e wo'le

Oya gbe tan o, oya sun gbalaja
Spellz

Credits
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Benjamin Emuesiri Obadje
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.