Husband in Canada

Hey African men
And the rest of you
This message nah for una oh
Make una listen abeg

I wan marry but I nor see good man
I wan marry but I nor see fine boy
Men weh I deh see don marry
Boys weh I deh see na wahala
Okokokoko mama ma wetin I go do-oh-oh
Okokokoko baba oh wetin I go do yeh-eh-eh

Je veux marier ans trouvent un bon homme
Je veux marier ans trouvant un beau garçon
Mes tous les bonnes homme son marier
Tout les garçons sont wahala
Men weh I deh see don marry
Boys weh I deh see na wahala
Okokokoko iyemwen que puis faire oh-oh
Okokokoko baba oh que puis faire eh-eh
Okokokoko iyemwen wetin I go do-oh-oh
Okokokoko baba mi wetin I go do eh-eh-eh



Credits
Writer(s): Sonia Aimy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link