Meet Up

Baba bless me with owo
Wey nobody expect ooo
And as you bless me with owo
Save me from enemies wey go come as friends ooo

I wan meet up
I wan meet up ooo
I wan meet up
I dey pray make i meet up ooo
Yeeeeeh
I wan meet up
I wan meet up ooo
I wan meet up
Cause na mess up if i fail oooo

Hello daddy ooo
Na that your pikin ooo
Wey dey hustle every day by day
I dey beg make you bless my way
Nobody wan know wetin you gat say (Gat say eeeh)
Na the money wey you gat make
And you gat know say
Hustle na the key and the price wey you gat pay

If you nor go do am for me (Do am for me eee)
Do am because of my mama
She done too suffer
E nor go bad if i bless her

And who never get
Make e hustle and pray
Who done get make e thank god ooo
And nor think say
As you get today
You go still get tomorrow
If you nor use sense ooo

Baba bless me with owo
Wey nobody expect ooo
And as you bless me with owo
Save me from enemies wey go come as friends ooo

I wan meet up (Wana wana wana meet up)
I wan meet up ooo (I wana meet up)
I wan meet up
I dey pray make i meet up ooo
Yeeeeeh
I wan meet up
I wan meet up ooo
I wan meet up
Cause na mess up if i fail oooo

Why you dey vex for her?
Shey you like suffer?
Shey you go let your sister date guy wey nor get raba?
No lie o
No lie see
No time o
No time
Omo emeka just collect
Omo this year na to shine eye

If you nor go do am for me
Do am because of my mama
She done too suffer
E nor go bad if i bless her

And who never get
Make e hustle and pray
Who done get make e thank god ooo
And nor think say
As you get today
You go still get tomorrow
If you nor use sense ooo

Baba bless me with owo
Wey nobody expect ooo
And as you bless me with owo
Save me from enemies wey go come as friends ooo

I wan meet up
I wan meet up ooo
I wan meet up
I dey pray make i meet up ooo
Yeeeeeh
I wan meet up
I wan meet up ooo
I wan meet up
Cause na mess up if i fail oooo

Hello daddy ooo
Na that your pikin ooo
Wey dey hustle every day by day
I dey beg make you bless my way
Nobody wan know wetin you gat say
Na the money wey you gat make
And you gat know say
Hustle na the key and the price wey you gat pay

(Ayooo yo yo yo)
(Eeeh eeh)



Credits
Writer(s): Jay Murda
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link