Onome (feat. Dremo, Zlatan & Mayorkun)

Haa, Onome
Kwesia Onome
Onome
Jo mo
Kwesia Onome

See Onome go my school
(?) dey don dey close by two
And if I don dey my hood
Peter Rufai no fit catch my cruise
Ehn, see Onome kiss my brother
All because say I post her sister

Haa, Onome
Kwesia Onome
Onome
Jo mo
Kwesia Onome
Oya gentle mami Onome
Kwesia Onome

Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container

Codename
Onome like big ballers
Ghana man wey dey spend the dollars
Me I dey find girl give for my palace
She dey find boy wey go give her assurance
I'm not your boyfriend or your daddy
Na then you want the PIN on my card
So if you think say you don jazz me
He no fit work make you go meet Don Jazzy

Haa, Onome
Kwesia Onome
Onome
Jo mo
Kwesia Onome
Oya gentle mami Onome
Kwesia Onome

Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container

Ha, Onome
Kilofe
Ama paper awon toba wu ko lo be
Won mo ogun le fo won lo je
Inu ile mi lowa pelu ti iya kankan oni je eh
Life wo lo fe je, O fe lo Paris
Wa je chicken Olohun o ni mu garri
Tori o fine o set bi Oluweri
Magbodo, to ba gbori le ma ra ile fun eh ni Magodo

Haa, Onome
Kwesia Onome
Onome
Jo mo
Kwesia Onome
Oya gentle mami Onome
Kwesia Onome

Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container
Regina I get goods for my container



Credits
Writer(s): Adewale Mayowa Emmanuel, Raymond Abheke Aboriomoh, Omoniyi Temidayo Raphael, Ebianga Inang Ikpeme, Anthony Abayomi Omoloye
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link