Wonderful
Oh oh oh
Baby
Lover lover baby
This song is yours
Once upon a time I get baby wey go die for me
She get belle she go born for me
And when I broke she dey dey with me she dey stay with (Oh yeah yeah)
She get fire want to enter me
She say she wan deliver me
She get water want to drown me yeah (Oh baby drown me o)
But some niggas wan dey hinder me o
Dem say they want to conquer you o
Baby, I no surrender you yeah
(Oh baby cos I fall for you ooo)
Girl I fall for you ooo
Oh girl I go fight for you ooo
Till the end I go stand by you ooo (Oh baby ooo)
Oh baby I dey craze for you ooo
And girl I dey mad for you ooo
Till the end I go dey with you ooo (Oh baby ooo)
Oh girl you love is wonderful o
(Wonder wonder, Wonder wonder)
Oh girl your love is colurful o
(Colour colour, colour)
Baby no dey mignima (Mignima)
Baby no dey semacho (Semacho)
Baby no dey sedowe
(No dey form for me baby ooo, eh eh)
Arbang bang bang (Bang bang bang)
Bang bang bang bang bang bang bang (Bang bang bang)
Baby gimme the bang bang bang (Oh ahh)
So I can come back to bang bang bang (Oh oshe eh)
Arbang bang bang (Baby jowo)
Bang bang bang bang bang bang bang (Jofunmi baby o)
Baby gimme the bang bang bang (Oh ahh)
So I can come back to bang bang bang (Oh no no no)
(Guitars by Megstrings)

Fall for ooo
Oh girl I fight for you
Baby can't you see in my eyes
I'm singing this for you ooo
(Fall for ooo
Oh girl I fight for you
Baby can't you see in my eyes
I'm singing this for you ooo)

Credits
Writer(s): Bowofola Olagunju
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.