Show Off
You pick small cash
Show off
You done shhh gbas
Show off
Judas done bam
Show off
IPhone see rat
Show off
Wayo yo yo
Show off
Small nyash you dey show off
Press press press
Show off
Tribal mark no be tattoo
Show off
Wayo yo yo
If i catch you dey show off
Press Press press
Yoruba mark no be tattoo
Show off
Every pikin wey go school know fit know Maths
Every Guy man for jungle know fit get Bars
Know come they act like say you know verse
You dey go off when you wan freestyle
Know go they ask photographer wetin be the style
Jackie Chan only you get plenty style
Taking this
Taking pills why you wan die
Taking Pills
Taking pills shey you wan die
Science student Colorado you dey mix die
Chai ah you dey mix die
Sister just because you wan see star
Fake life you dey post on your insta
You pick small cash
Show off
You done shhh gbas
Show off
Judas done bam
Show off
IPhone see rat
Show off
Wayo yo yo
Show off
Small nyash you dey show off
Press press press
Show off
Tribal mark no be tattoo
Show off
Wayo yo yo
If i catch you dey show off
Press Press press
Yoruba mark no be tattoo
Show off
You dey press many years you know come pick
Imabong cause your money know dey come quick
Only 4k begin gather hkay
1 Night Sub how the maga wan pay
You get plenty format you know use brain
Fake chain fake name even Fake fame
Give away for insta just for the fame
Who go blow go blow know be bypass
Science student, Colorado you dey miss die
Ah you too mix guy
Brother just because you wan be star
Follow men press mark 5 fingers
You pick small cash
Show off
You done shhh gbas
Show off
Judas done bam
Show off
IPhone see rat
Show off
Wayo yo yo
Show off
Small nyash you they show off
Press press press
Show off
Tribal mark no be tattoo
Show off
Wayo yo yo
If i catch you they show off
Press Press press
Yoruba mark no be tattoo
Show off
Show off
You done shhh gbas
Show off
Judas done bam
Show off
IPhone see rat
Show off
Wayo yo yo
Show off
Small nyash you dey show off
Press press press
Show off
Tribal mark no be tattoo
Show off
Wayo yo yo
If i catch you dey show off
Press Press press
Yoruba mark no be tattoo
Show off
Every pikin wey go school know fit know Maths
Every Guy man for jungle know fit get Bars
Know come they act like say you know verse
You dey go off when you wan freestyle
Know go they ask photographer wetin be the style
Jackie Chan only you get plenty style
Taking this
Taking pills why you wan die
Taking Pills
Taking pills shey you wan die
Science student Colorado you dey mix die
Chai ah you dey mix die
Sister just because you wan see star
Fake life you dey post on your insta
You pick small cash
Show off
You done shhh gbas
Show off
Judas done bam
Show off
IPhone see rat
Show off
Wayo yo yo
Show off
Small nyash you dey show off
Press press press
Show off
Tribal mark no be tattoo
Show off
Wayo yo yo
If i catch you dey show off
Press Press press
Yoruba mark no be tattoo
Show off
You dey press many years you know come pick
Imabong cause your money know dey come quick
Only 4k begin gather hkay
1 Night Sub how the maga wan pay
You get plenty format you know use brain
Fake chain fake name even Fake fame
Give away for insta just for the fame
Who go blow go blow know be bypass
Science student, Colorado you dey miss die
Ah you too mix guy
Brother just because you wan be star
Follow men press mark 5 fingers
You pick small cash
Show off
You done shhh gbas
Show off
Judas done bam
Show off
IPhone see rat
Show off
Wayo yo yo
Show off
Small nyash you they show off
Press press press
Show off
Tribal mark no be tattoo
Show off
Wayo yo yo
If i catch you they show off
Press Press press
Yoruba mark no be tattoo
Show off
Credits
Writer(s): Majid Mohammed
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.