Money Character ( Acapella )

One day one day
One day you go see
All of the things you heard about me
You go dey front seat you go see proper
You go know there there man ah real bad man
Anytime I come through men ah say master
Take it easy with the vibe
Don't do confusion
Cus

You no go know who I be till I get money o
(Till I get money o)
You no go if I nice till I get money eh eh eh eh
(Till I get money o)
You no go know if I harsh till I get money o
(Till I get money o)
You no go know if I fine till I get money eh eh eh
(Until I get money o)

Ay
You no go know my character until I get money
When fine girls with biggi nyash just dey twerk for me
Ay
ATM sef dey smile for me
Body guard and AC just dey follow me
Ay
I go dey lamba better sisi
Anytime I come through girls dey queue for me
Anything wey you like omo point I kill
If I smell dulling I go throw party o

One day one day
One day you go see
All of the things you heard about me
You go dey front seat you go see proper
You go know there there man ah real bad man
Anytime i come through men ah say master
Take it easy with the vibe
Don't do confusion

it's your boy Wichyskills



Credits
Writer(s): Richard Achimugu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link