Girl (feat. Tobe)

Yeah yeah yeah yeah
Ooh nah nah
Mama
Omoge I love you

Please be my Girl
E be you I think
E be e be you I need
Girl aaayy

You my girl you're one of kind
Everyday everynight nah you dey my mind girl
Your fine face make me dey smile
Your body beng you look so fly
girl aayy
Who be your mamaaaaaaaahhh
I no go follow another
When doctor say nah you I require
Fight for you I die on top your matter
Slap soldier even fight hulk hogan
Wound anybody I no go send
Shawty nah you make my head dey swell
Freaky freaky you're doing well

So baby
Call on me I burst in there
Make you no dey fear my girl
E be you
Would you be my girrrrrllllllll girlllllll aayyy

You make my head dey gbo gbo gba now
No one can put asunder
I swear baby no be lie yeah
I swear baby no be lie yeah
Yeah yeah oh
Ahh na yeah yeah yeah
Cool temper
Would you be my lover now
No retreat and no surrender baby

I no go follow another
When call you say make you answer
Ask I go shower your blessing
Lemme be the one wey go ginger ur swagger
Show me green light make i treat you right
Baby Come and be my bride
Check my family Dey are doing well eh

Her mama sef no like me
Her uncle sef no like me yeah yeah
I wonder why them no like me
Her brother sef no like me yeah yeah
Her uncle sef no like me
Her mama sef no like me
Yeah
E be you e be you
E be you e be you girl

Girl
E be you I think
E be e be you I need
Girl aaayy



Credits
Writer(s): Taiwo Mohammed
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link