From Me (feat. Sampire)

Henrinatty
Sampire yeye o
All you want from me
Biko telllie me
I no de form body
When you no say you no get time

Mafo Mafo Mafo
Gimme love you say make i fall
I like your waist
Bby gal make i fall
Make i fall make i fall make i fall
Big botty wey de make man crase Bby gal I like die for your case
Gimme love
Make i stand for your case
Just gimme love I go stand for your case

What do you want from me
Name anything gal
Gal I go buy for you
Gal I go buy for you
Gal I go yeah
I just wan hold you close o
For the night
Yeah yeah
Name anything you want from me girl
Girl I go hold you close my bby o oweh

All you want from me oo
Biko telly me oo
And no dey form body oo
When you know say you no get dimes

All you want from me oo
Nne biko telly me oo
And no dey form body oo
When you know say you no get dimes

All you want from me oo
Bikonu telly me oo
Okwaso GI kam jie emeonuoo say na Only you ge bulu oluoo
Amakwa dem want kill the man
But na for your love I go mad
Say na only you ge bulu oluoo
Nwa only you ge buna onuoo
Baby mo ooh

Sammy Afroboi e Afroboi
Oh yeah yeah tukpakpa
That time you call me ogoro
Me ogoro
Now I don hmm japa
Afroboi sampire de here so
I no go leave bby gal na me de here so

Gimme this love one time
Gimme this love one time yeah
That time you call me ogoro
Now the boy don turn e biggie man
Aji
Ajigijigiji
Aji yeah aji ga ji gaga
Aji
Ajigijigiji
And now you don de run come back

All you want from me oo
Biko telly me oo
And no dey form body oo
When you know say you no get dimes

All you want from me oo
Nne biko telly me oo
And no dey form body oo
When you know say you no get dimes

All you want from me oo
Bikonu telly me oo
Okwaso GI kam jie emeonuoo say na Only you ge bulu oluoo
Amakwa dem want kill the man
But na for your love I go mad
Say na only you ge bulu oluoo
Nwa only you ge buna onuoo
Baby mo ooh

Rkiz on the mix



Credits
Writer(s): Ifeanyichukwu Ejimofor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link