Star

They said I can't do it
They said
Weytin you gain?
One day i will prove it
One day
You will scream my name
Bad days
And good days
I remember those days
Wey we dey beg for shows
Hoping make them know us
Bad days
And good days
I'm still running the race
Heaven knows that
I'm not gonna fold
(Mio foh)
A lot of things i don see
A lot of things wey man no fit talk oh
A lot of things wey go be
But
I'm gonna be a star
Very soon you will know my name
Very soon
Very soon
I'm gonna be a star
Very soon you will know my name
Very soon
Very soon
I'm gonna be a star
Very soon you will know my name
Very soon
Very soon
I'm gonna be a star
Very soon you will know my name
Very soon
Very soon
Went for a show i think last year
It was on a Friday
I left by Five
Got there early
Very early
(Very early)
When it began
I watched all of them perform
When e go be my turn
No be say i jump show
Na you call me
(Tell me make i come)
7PM, 8
10PM
Hin tell me say make i calm down
11PM, 11:30
We still dey
We still dey there
12 sef don knack now
Can't take it no more
Getting home wasn't easy
But i thank you
Thank you Lord
I no die
I no kpai
I no kpeme
I dey fine
And
I've gotta be a star
Very soon you will know my name
Very soon
Very soon
I'm gonna be a star
Very soon you will know my name
Very soon
Very soon
I've gotta be a star
Very soon you will know my name
Very soon
Very soon
I'm gonna be a star
Very soon you will know my name
Very soon
Very soon
I'm gonna be a star
Ni oruko Jesu
Shalom Olaleye
Ti gbogbo aiye mo si TROY
Loruko Jesu ogo e o ni wo'mi
Aiye o ni yi kadara e pada si buruku
Ogo nla nla t'olorun ti se fun e
Yio wa si imushe ninu aiye e
Ogo de emi pin o ni je tie
O ri be ko yi pada
Jesu agbara wa
Amin
Iwaju loloko yii wa mi lo
Motimo
Motimo
Motimo
Omo iya ijo



Credits
Writer(s): Big Kenny, Troy Coleman, Matt Menefee, Che Brooks, Megan Mullins
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link