Greedy Man

Try not to take advantage of the people wey won help you

Moni ko ni wa je odimi Lowo mu
Kilode ooo kilode
Wetin I do you wey you hold my hand oo
Kilode ooo kilode
I see your struggle i dey try to help
See you as my own you trann pull me down
Wetin I do you Mr greedy man
Kilode ooo kilode

Why You trynna bite the hand wey dey feed you
Why you you try na hurt the person wey they help you
Why You trynna bite the hand wey dey feed you
Why you you try na hurt the person wey they help you
Hmmmmm oh wo wo wo wo
Hmmmm oh wo wo wo wo
Kiloshele gan gan oo tofin shebielyi

Them Dey Trynna teach you how to fish
You just wanna burn them fishing net
Them Dey Trynna teach you how ball
You just wanna try to burst Them bubble
Kilode kilode kilode kilode kilode Mr gidi man
Kilode kilode kilode kilode kilode Mr gidi man

Moni ko ni wa je odimi Lowo mu
Kilode ooo kilode
Wetin I do you wey you hold my hand oo
Kilode ooo kilode
I see your struggle i dey try to help
See you as my own you trann pull me down
Wetin I do you Mr greedy man
Kilode ooo kilode

Na gridiness go make you wanna chop the thing wey you no work for
Na gridiness go make you wanna chop the thing wey no be your own
Me me me me
Na gridigridi
More more more more
Na greediness
This one no do me
Na gridigridi
I want your own

Gridi man no like to give hin own thing
To anybody
Gridi man skills na just to take
For everybody
If you see greedy man
Make you pick a race
If no rum for them
They fito end your life
Run oo run oo

Moni ko ni wa je odimi Lowo mu
Kilode ooo kilode
Wetin I do you wey you hold my hand oo
Kilode ooo kilode
I see your struggle i dey try to help
See you as my own you trann pull me down
Wetin I do you Mr greedy man
Kilode ooo kilode



Credits
Writer(s): Stephen Okeowo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link