Palava

Olo olo olo olo oh
Brother sister oo
Auntie uncle oo
Jeje jeje jeje jeje
How e go be oo
African man suffer suffer
To get money ooo
E be like man dey fight for diamond
But if you no know you no go Know
Wahal yakpa
Gbese yakpa
Palava yakpa
Gbese yakpa
Oya jeje oo jeje oo
Jeje oo jeje oo
Take am jeje
Take am jeje oo
Oya jeje oo jeje oo
Jeje oo jeje oo

How man go survive am oo
Shabi dem send man to school
But nothing come out
And after graduation
I dey dey find money
Job no dey nowhere
My people suffer
Na hustle be the way forward
And people no know
Sometimes i try to send cv
But nothing show up
Because governor list e dey
Chairman list e dey
Senator list e dey
So if you no know you no go know
Wahal yakpa
Gbese yakpa
Palava Olo olo olo
Brother sister oo
Auntie uncle oo
Jeje jeje jeje jeje
How e go be oo
African man suffer suffer
To get money oo
E be like man dey fight for diamond
Wahal yakpa
Gbese yakpa
Palava yakpa
Gbese yakpa
Oya jeje oo jeje oo
Jeje oo jeje oo
Take am jeje
Take am jeje oo
Oya jeje oo jeje oo
Jeje oo jeje oo

How e go be oo
African man suffer suffer
Inside naija
Landlord palava
Your rent is dew
They throw your things
Dem chase you outside oo
Dem come put man for street
Double wahala
Palliatives we no see
Nothing show up
Because governor list dey
Chairman list dey
Senator list dey
So if you no know
You no go know



Credits
Writer(s): Krama Joseph
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link