Identity (x. Genie De God)

Keji 4 short
Mic check 1212 Genie De God
I've be thinking, I've be thinking yeah
I've be worrying, I've be worrying yeah
This matter don tire person pikin yeah yeah
Yeah

Pass me the lighter make man pikin dey ginger yeah
My head is on fire, if I catch person daughter yeah
See any weather my vibe dey take me higher yeah
I dey busy brother, you can give me a call later yeah

See my nigga no dey worry about the dough
Tell them shawties make dem come, say make them go down low
Me no need to borrow you know as e dey go
I get money wey i go spend even if na tomorrow

Tell them shawties make dem come see me, make dem go down low
Me no need to borrow you know as e dey go
I get money wey i go spend even if na tomorrow

I get one friend Ike wey wan travel far away yeah
He don park him luggage na two days remaining yeah yeah
Na so he go protest, they kill am for toll gate
For our own country we no even dey safe yeah

See my nigga no dey worry about the dough
Tell them shawties make dem come, say make them go down low
Me no need to borrow you know as e dey go
I get money wey i go spend even if na tomorrow

Them say make we no scam but all of us one make am yeah
We say make we run am, but SARS official spoil am yeah
People dey hunger, our government say we dey fake am yeah
We get money brother na our government dey chop am yeah

See my nigga no dey worry about the dough
Tell them shawties make dem come, say make them go down low
Me no need to borrow you know as e dey go
I get money wey i go spend even if na tomorrow

I've be thinking, I've be thinking
Pass me the lighter make man pikin dey ginger yeah

Credits
Writer(s): Courage Okeadu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link