Somebody
Say they call me skopy yeah yeah
Say nah nah
Somebody come
Make you ginger me
E get some matter
Wey dey finger me
Somebody come
Make you ginger me
E get some kind matter
Wey dey finger me
Why e be say
All my guys no dey play
To get kaluba
We dey para we go pray
When I'm lonely
Nobody came to my aid
When you're playing with a player
You better play smart
Brother man come to my lungu
Make I show you
How we dey run am
Support your man
Make you do good
Cos lifted hands
No dey go down
Many bills on me
I garru hustle wise
Many deals I need hmmm
Many leaves on trees
You garru pay the price
If you wanna get pleased
We run things
Things don't run we
Came from the street
I pledge my country
Shout out to my gee
Jah bless msp
So many things
We gonna accomplish
Go low
All the ladies for the party
Make dem follow
I garru live life cos na yolo
Omo na talent no mother fuckn promo
Oh no no yeah
Somebody come
Make you ginger me
E get some matter
Wey dey finger me
Somebody come
Make you ginger me
E get some kind matter
Wey dey finger me
Why e be say
All my guys no dey play
To get kaluba
We dey para we go pray
When I'm lonely
Nobody came to my aid
When you're playing with a player
You better play smart
Omo na packaging
Back then omo na managing
Now that I'm lifted
Dem no fit garbage me
Ahannn Man I'm triumphant
Mi dey front of the altar
Me I kneel by you
Jah help those who help themselves
Me I know that
Na why me I stand still
Omo na turn by turn
Why you never blow
It's never your turn
Calm down hope and pray don't dull
Mi na street boy
Mi no lef my god for my lungu
Are you feeling my groove oh oo
Twenty four seven studio oh oo
Even lastma no go like be the last man
Abeg ginger me
Why e be say
All my guys no dey play
To get kaluba
We dey para we go pray
When I'm lonely
Nobody came to my aid
When you're playing with a player
You better play smart
Go low
All the ladies for the party
Make dem follow
I garru live life cos na yolo
Omo na talent no mother fuckn promo
Oh no no yeah
Say nah nah
Somebody come
Make you ginger me
E get some matter
Wey dey finger me
Somebody come
Make you ginger me
E get some kind matter
Wey dey finger me
Why e be say
All my guys no dey play
To get kaluba
We dey para we go pray
When I'm lonely
Nobody came to my aid
When you're playing with a player
You better play smart
Brother man come to my lungu
Make I show you
How we dey run am
Support your man
Make you do good
Cos lifted hands
No dey go down
Many bills on me
I garru hustle wise
Many deals I need hmmm
Many leaves on trees
You garru pay the price
If you wanna get pleased
We run things
Things don't run we
Came from the street
I pledge my country
Shout out to my gee
Jah bless msp
So many things
We gonna accomplish
Go low
All the ladies for the party
Make dem follow
I garru live life cos na yolo
Omo na talent no mother fuckn promo
Oh no no yeah
Somebody come
Make you ginger me
E get some matter
Wey dey finger me
Somebody come
Make you ginger me
E get some kind matter
Wey dey finger me
Why e be say
All my guys no dey play
To get kaluba
We dey para we go pray
When I'm lonely
Nobody came to my aid
When you're playing with a player
You better play smart
Omo na packaging
Back then omo na managing
Now that I'm lifted
Dem no fit garbage me
Ahannn Man I'm triumphant
Mi dey front of the altar
Me I kneel by you
Jah help those who help themselves
Me I know that
Na why me I stand still
Omo na turn by turn
Why you never blow
It's never your turn
Calm down hope and pray don't dull
Mi na street boy
Mi no lef my god for my lungu
Are you feeling my groove oh oo
Twenty four seven studio oh oo
Even lastma no go like be the last man
Abeg ginger me
Why e be say
All my guys no dey play
To get kaluba
We dey para we go pray
When I'm lonely
Nobody came to my aid
When you're playing with a player
You better play smart
Go low
All the ladies for the party
Make dem follow
I garru live life cos na yolo
Omo na talent no mother fuckn promo
Oh no no yeah
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.