DEAR LORD

Shoye
Dear lord
Dear lord yeah
Baba jare gbo ohun mi o
I was born with no silver spoon
But I'm ready to buy
Poor boy with a billion dollar dream
And i gat to survive
Shout out to my people wey dey steady dey for me
(awon temi yapa gan)
Shout out to my people wey dey support me
(make i no go let them down)
Some people gave me a tree when i needed a stick
My brothers buy me shoes when i need to drip
Some people even pay for my shows
Anytime i drop song my people always share my video
When owu dey blow me
My people buy me food
Dem tell me calm down your time is coming soon
Ebe nimobe baba majen jorami loju o
I'm going in
To a place I've never been
To a life I've never seen
Maje kowori mi oo
I'm going in
To a place I've never been
To a life I've never seen
Maje kowo
Majen jorami loju o
I say baba bless am o
Bless am make you bless am for me
Alanu tofe sanu funmi laye baba bless am for me
Baba dakun run am oooo
Run am for me yeah
The money wey people think say i get
Baba run am for me
Some people no get much
Still dey invest in me
Some people no gallant
Still them dey sub for me
General Cyrus no too dey post him pictures
Cos na almost all him clothes him don transfer to me
When owu dey blow me
My people buy me food
Dem tell me calm down your time is coming soon
Ebe nimobe baba majen jorami loju o
I'm going in
To a place I've never been
To a life I've never seen
Maje kowori mi oo
I'm going in
To a place I've never been
To a life I've never seen
Maje kowo
Majen jorami loju o
(Aje on the mix)



Credits
Writer(s): Lani
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link