Oh Lee (Holy)

Yaay yeah, oh ayeah
Where them dey
Where them dey
When nothing dey for pocket
Where them dey yeah, 40k again oo

When Jehovah start
To dey bless you
Them want to calculate it
Shey you be Archimedes
You wan to calculate it, uhuh
Naami naami wetin you say
No dey concern me
Naami naami wetin you say

Where them dey yeah
When nothing dey for my pocket
Where you dey yeah
Now you say make I socket
You dey craze o, herh
Shey you dey forget
When you put me for loudspeaker
Make them hear my problem

When I drop on the mental
All the gurls kolomental
See the way them dey wine
To the Center
Trending January to December ah
Fa wo car, ye twa nantu
Afii nɛ wɔn ta min tamɔ banku
And all the fake fans them
Them dey fan fool and them
Dey backchat but say

Where them dey yeah
When sugar no dey for porridge
Where you dey yeah, now you say
Make I socket shey you craze o
Shey you dey forget
When you put me for loudspeaker
Make them hear my problem yeah

Opele ohe yɛ jɛle min
Odwɛn fɛ wo yɛ day nursery
If you get badmind no near me
If you badmind make you no near me
Opele ohe yɛ jɛle min
Odwɛn fɛ wo yɛ day nursery
Bad energy make you no near
Bad energy make you no near
When I drop on the mental, huh
All the gurls kolomental
See the way them dey wine to the Center
Trending January to December ah
Fa wo car, ye twa nantu
Afii nɛ wɔn ta min tamɔ banku
And all the fake fans them
Them dey fan fool and them
Dey backchat but say

Where them dey yeah
When nothing dey for my pocket
Where you dey yeah
Now you say make I socket
You dey craze o, herh
Shey you dey forget
When you put me for loudspeaker
Make them hear my problem

Yeah yeah yeah
Caskeysonit



Credits
Writer(s): Aquilas Baba
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link