Life's a Bitch (feat. CYLLABUS)

Oluwa don blow my trumpet
Am on double six figures
I just pull up on a Benz o
Life is sweeter than sugar
You sef go be next o
If you believe my Nigga
Shout out to ma zanga
To my fanz you the banger
Shout out to ma zanga
To my fanz you the banger
Pumporcity na em dey kill man
My inability fit be your ability
Why you come dey bugar dey bugarti
Just because you came in a Masserati
Pumporcity na em dey kill man
My inability fit be your ability
Why you come dey bugar dey bugarti
Just because you came in a Masserati
See this life no get part two
Life is a bitch
She can fuck you dump you too
Am human yea je kin jaye ori mi
Jaye ori mi joo
The hustle pay
Ma sope omo ologo
See this life no get part two
Life is a bitch
She can fuck you dump you too
Am human yea je kin jaye ori mi
Jaye ori mi joo
The hustle pay
Ma sope omo ologo
Huuummmmmm
Before before you too dey underrate me
You call me your brother
You no dey appreciate me
Life is a dice no be say
You dey feed me
Gbogbo wa lama lowo
You go celebrate me
Mo gboju mi soke
Nibo niranlowo mi yio ha ti wa
Yio ha ti wa ah
Oke talagbara gunti
Mo ti goke moti so
Baba awa omo re de
Lati gbohun ebe wa soke e
Gege bi oti gbo
Adura elijah
Ba God gbo adura wa
Cyllabus KT
See this life no get part 2
Life is a bitch
She can fuck you dump you too
Am human yea je kin jaye ori mi
Jaye ori mi joo
The hustle pay
Ma sope omo ologo
See this life no get part two
Life is a bitch
She can fuck you dump you too
Am human yea je kin jaye ori mi
Jaye ori mi joo
The hustle pay
Ma sope omo ologo
See this life no get part 2
Life is a bitch
She can fuck you dump you too
Am human yea je kin jaye ori mi
Jaye ori mi joo
The hustle pay
Ma sope omo ologo
See this life no get part two
Life is a bitch
She can fuck you dump you too
Am human yea je kin jaye ori mi
Jaye ori mi joo
The hustle pay
Ma sope omo ologo



Credits
Writer(s): Anthony Chukwunonso Asoegwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link