Trabaye

Yung Na
You know say I no send anybody I no send anybody I no send your mama
You know say I no send anybody I don't give two fucks

Never afraid
I'm making money than i make friends
Street boy top of the food chain
All of my guys know I don't count favors

For my gees imma do it again
Don't cost anything
I dey live my life i no send nobody
Senorita tell me say she wan gum body and she sabi totori
Ofi kiniyen ma kanmi(yeba)

O gbemidebe
Chioma Ohioma be my loolo(aje)
She no dey enter room she like am for parlour
And she dey gemme that coochie style wey dey make me dey trabaye
She dey make me dey trabaye
Make me dey trabaye

When I look at this girl ee dey do me Zigizaga
Tell am how I feel I go like give am banana

Henny henny Hennessy
Shawty freaky ecstasy
I just wan dey with Diana
She dey do me strong strong thing naana

Onetanamera
Call Omotena
Wey that girl wey fine pass for her area
Make we dey roll for my porch panamera
Tell Diana Omotena fine pass you yeye yeyeye yeyeyeye
She fine pass you yeye yeyeye yeyeyeye

O gbemidebe
Chioma Ohioma be my loolo(loolo)
She no dey enter room she like am for parlour(parlour)
And she dey gemme that coochie style wey dey make me dey trabaye
She dey make me dey trabaye
Make me dey trabaye
She dey make me dey trabaye
She dey make me dey trabaye
Make me dey trabaye

O gbemidebe
Chioma Ohioma be my loolo
She dey make me dey trabaye
She dey make me dey trabaye
She dey make me dey trabaye



Credits
Writer(s): Pelumi Saheed
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link