Omo Ologo

I will keep on trying
I swear I no relent
Never give up grinding
One day e go set
And I tell my homie say
One day we go cheers
Hustling no sleeping
We dey try our best

Calm down no dey fear
Awon bawo, wan le beh
For my trenches we dey sneh
Ton ba gboriwa wan ma teh
Stand right no dey sheh
30BG lawon temi seh
For my trenches we dey shenk
To ba gboriwa wan ma teh

If I no come show there's no live for the party
Omo ologo won wami
Won wanmi
Won gbomi
Won jijo mi on a low key
I say make them clear road
Twale fun Omo ologo
Owo lose koko
Sebi empty barrel Lon pariwo

I say make them clear road
Twale fun Omo ologo
Owo lose koko
Sebi empty barrel Lon pariwo

Calm down no dey fear
Awon bawo, wan le beh
For my trenches we dey sneh
Ton ba gboriwa wan ma teh
Stand right no dey sheh
30BG lawon temi seh
For my trenches we dey shenk
To ba gboriwa wan ma teh

I will keep on trying
I swear I no relent
Never give up grinding
One day e go set
And I tell my homie say
One day we go cheers
Hustling no sleeping
We dey try our best

I say make them clear road
Twale fun Omo ologo
Owo lose koko
Sebi empty barrel Lon pariwo



Credits
Writer(s): Abu Abdullahi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link