Island Kiss

Yeah yeah yeah yeah
Yeah hmm
Doo doo doo doo ohh
Ey!

Tell me, what do you notice?
She gimme island kiss
She blow my mind ISIS
She my one-time wish
Pursue dem like indoceed
Shey dem been dey disbelieve
The matter kon dey over-breathe
The thing dey high me

But I like it like it like that
You think say I go fight back
Gyal put it on me like that
I never see this kind back
Whine on me like a dancer
You think say I go fight back
Girl put it on me like that ohh
Ohhhh

I been dey find you, dey find you
Dey find you, dey time you (yeah yeah)
And if I catch you, hmm na to catch cruise (naww naw)
Find you, wetin you wan do? (wan do, ey)

You can bring a whole damn pack
Girl, my niggas shut down packs
Getting full time stacks
Girl I no go hold you down
I just wan dey make you smile
Just to remember
When I met you December
Tapper make me kolomental
She dey smoke and wrap
Pretty girl gone pretty bad
And naso e be when the party don start (hmm)

Tell me, what do you notice? (oh no)
She gimme island kiss (ohh)
She blow my mind ISIS (yeah)
She my one-time wish (ey)
Pursue dem like indoceed (noo)
Shey dem been dey disbelieve (nooo)
The matter kon dey over-breathe (noo)
The thing dey high me (heyyy)

But I like it like it like that (baby)
You think say I go fight back (that's right)
Gyal put it on me like that (that's right)
I never see this kind back (oh no)
Whine on me like a dancer (baby)
You think say I go fight back (on me)
Girl put it on me like that ohh (on me)
Ohhhh

I been dey find you, dey find you
Dey find you, dey time you (yeah yeah)
And if I catch you, hmm na to catch cruise (naww naw)
Find you, wetin you wan do? (wan do, ey)

Find you, time you
Find you, wetin you wan do (wan do, ey)
Find you, wetin you wan do? (SPARKY!)



Credits
Writer(s): Victor Gborge
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link