Because I No Get Money

Because I no get money
Because I no get money

Because I no get money
Because I no get money
Because I no get money
Because I no get money
Just because I no get money
Because I no get money
Because, because I no get money

You get update you know show me (aha)
You say make we go party
Mumu me I go party
I go party I no get money
You pop Rozay I dey drink water
You puff igbo I dey smoke cigar
You carry babe I dey look my guy
The thing dey go titi kaka ti ka
I give you fullz
You change address
You dey go jijigaga for bar

But anyways
God dey and Allah dey
God go do my own money
I go make my own money
We go come another day
And you go help me call your babe (yhiii)
Zhe, zhe

Hmm hmm hmm
Abeg I no get money
Just because I no get money
Because I no get ney
Because I no get money
Get money

Because I no get ney
Ah I no get money
Just because I no get money
Because I no get ney
Because, because I no get money
Yhiii

Yo
Wait, abeg wetin dey sup
Money don drop
Give me money na
Wait, wait, wait, wait
(give me money na)

Taju
You no know loader (ehn ehn)
But you know middleman (ehn ehn)
Middleman wey know middleman (ehn ehn)
Wey con know middleman (ehn ehn)
Wey know middleman middleman (ehn ehn)
Middleman middleman (ehn ehn)
Middleman wey know person wey know person wey know loader ehn

So you no be loader ehn
You no be loader ehn
But you know person wey know middleman wey know loader
Ahhh, yhiii
Fuck your zero swag nigga

Abeg na money me
I wan collect make una no even reason me all these matter Abeg
Money don drop na
Who be this one?
You no know loader
Another casualty nigga



Credits
Writer(s): Wasiu Olalekan, Olalekan Wasiu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link