Crown
Ooohhhhhhh yeah
I put it all on me
I tell my mummy say make she no worry
Them wan dey follow me
They tell me say
They wanna give apology
Yeah yeah
And now Dem wan dey come for me
Say them like this vibe
And the energy
But I protect my vibe
Like it's property
If it's not my vibe
Then it's not my business
Oohhh
Tell me what they want from me
I'm the one
I'm the one
I be somebody
Them go dey laugh my joke
And it's not funny
I be fight
I be war
I be colony
What's the trouble
What's the matter
I no come here
To start chatter
Before I know
Them start to gather
Say them like this song
They like the matter
Sound the drum
It's time for war
Sheybi we be king
They say we no go fall
Agbada salute to the African queen
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
They put it all on me
Them say na me be next
To be somebody
And e don dey happen
The seed don they grow
Don they turn tomato
Heavy lies the head
That wears the crown
I never stop
And I keep fighting
If them never know
I'm just starting
And I'm not stopping
I no like dey fight
But I Sabi pay the price
I no get guys
But I Sabi roll the dice
Wetin u dey talk
You no fit fool me twice
As you see my red eye
Abeg gimme chance
What's the trouble
What's the matter
I no come here
To start chatter
Before I know
Them start to gather
Say them like this song
They like the matter
Sound the drum
It's time for war
Sheybi we be king
They say we no go fall
Agbada salute to the African queen
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Sound the drum
It's time for war
Sheybi we be king
They say we no go fall
Agbada salute to the African queen
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Oohhh so tell me what they want from me
I put it all on me
I tell my mummy say make she no worry
Them wan dey follow me
They tell me say
They wanna give apology
Yeah yeah
And now Dem wan dey come for me
Say them like this vibe
And the energy
But I protect my vibe
Like it's property
If it's not my vibe
Then it's not my business
Oohhh
Tell me what they want from me
I'm the one
I'm the one
I be somebody
Them go dey laugh my joke
And it's not funny
I be fight
I be war
I be colony
What's the trouble
What's the matter
I no come here
To start chatter
Before I know
Them start to gather
Say them like this song
They like the matter
Sound the drum
It's time for war
Sheybi we be king
They say we no go fall
Agbada salute to the African queen
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
They put it all on me
Them say na me be next
To be somebody
And e don dey happen
The seed don they grow
Don they turn tomato
Heavy lies the head
That wears the crown
I never stop
And I keep fighting
If them never know
I'm just starting
And I'm not stopping
I no like dey fight
But I Sabi pay the price
I no get guys
But I Sabi roll the dice
Wetin u dey talk
You no fit fool me twice
As you see my red eye
Abeg gimme chance
What's the trouble
What's the matter
I no come here
To start chatter
Before I know
Them start to gather
Say them like this song
They like the matter
Sound the drum
It's time for war
Sheybi we be king
They say we no go fall
Agbada salute to the African queen
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Sound the drum
It's time for war
Sheybi we be king
They say we no go fall
Agbada salute to the African queen
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Agbada salute
Agbada salute
Agbada salute to the African queen
Oohhh so tell me what they want from me
Credits
Writer(s): Ochigbo Ehikowoicho
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.