Aye
Shay dem dey talk
I no know Watin man do them world people free we o
Make free we o
Shabi you dey see my heart lord
No be all cry wey man cry Wey tear dey follow, Follow
Baba you say you go do am, baba God do am shay
Dem Don dey laugh, time do dey past, no go let us fall
No go let us feel ashame
See our own mate come hide our face laye o
Watin eyes Don see I want talk am but my mouth no fit (My mouth no fit)
So many things for the head e be like man carry whole world for him head (Aaye)
Money matter ah hustle matter ah fit cause insanity for man
You wanna criticise me
It doesn't change a spot, you wanna double cross me hope you know the sports
Oluwa you no we like balling assisting make you should mercy for our head, Oluwa you Know we like balling assisting make show mercy for our head
Ohhh oh oh oh
Oh oh oh aii
Mmh mmh baba go do am God no go sha ahah me us. Blessings is sufficient you know
Lord if I get my own shay no be curse cus me I dey call men dem no pick my call, they Read my message delete, dem say this boy go sweat for the street but baba God go run Am for we everywhere go soft everywhere go soft o)
Oluwa no go gree
Aye, aye
God no go shame we
Aye, aye
Oya sit down make you confirm am the blessing go dey pile up Oluwa go always run am The taking no go stop o

Money matter ah hustle matter ah fit cause insanity for man head. You wanna criticise Me?. It doesn't change a spot
You wanna double cross me? hope you know the sports
Oluwa you know we like balling, assisting make you should mercy for our head, Oluwa You know we like balling, assisting make show mercy for our
Shay dem dey talk
I no know Watin man do them world people free we o (Make free we o)
Shabi you dey see my heart lord
No be all cry wey man cry Wey tear dey follow (Follow)
Baba you say you go do am, baba God do am
Shay dem Don dey laugh, time don dey past, no go let us fall, no go let us feel ashame

Oluwa no go greeee
Aye aye
God no go shame weeeeeeee

Credits
Writer(s): Oge Gold
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.