Igbo Na Cult

Una, dem no dey stop am
(I create the music)
Dem no dey stop am, this, this igbo
Dem no dey stop am
If you, see, no just enter
Anything wey the, the, see igbo na cult
Igbo na cult
Igbo na cult
Na cult - you dey smoke igbo
Igbo na cult - you dey take Indian hemp

When i hear the, the shooting gun, the bomb
Me too, i, i am sharp
Take away

You dey smoke igbo
Igbo na cult - you dey smoke igbo
Igbo na cult - you dey smoke igbo
Na cult - you dey smoke igbo
Igbo na cult - you dey take Indian hemp

When i dey tell people sey
Igbo na cult, dem dey feel sey i dey talk anyhow
Igbo, na full cult, full cult
How you wan take stop am?



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link