Juju
Uptibaba
Ayikiti ayakata
Ayikiti ayakata
Ayikiti ayakata
How I pass the night dem no know
My sun e don begin shine
They want deplete the ozone
I just dey live my life steady on a low-low
But badi man want make I go insane begin to kolo
They don begin to condemn
Invading me like uniform men
They want to give me problems
I swear na only God go fit judge dem
Hmm-hmm
Abegi excuse my paranoia
But this guys dey disguise undercover
Dey wait to put a knife in your back
If you turn am
I no go be the scapegoat
Wey dem go slaughter
I see a lot of bad man
They want stress me
They want make I pariwo
Want to put me for ambulance
They want end me
They just want to pami oh
Shey na God wey dey bless man
Why they want stress me
Abeg make dem carry go oh
Carry go oou
If no be God e dey for me
As dem bad man dem try to block my way
If no be God e dey for me
No no woah-woah
They for don down me put inside one grave
They go gather to dey talku talku (dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Dem go gather to get talku talku (dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
They go gather to dey talku talku (dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Dem go gather to get talku talku (dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
As e dey hot, as e dey hot as dey be
I know the remedy you no fit stop my shine
Shebi you want bribe God make He off my light
I no get time for bad mouth give me 5Alive
Shofepamini? You don chop belle full
Wey you table my matter come dey use juju
Kilo koni kilo-kilo koni
Na daddy grace got me no be money
As I dey head for the spotlight
They dey my back just dey backbite
They want me falling
But my blessings still dey come through
E dey shock them like kilode
Daddy got me balling oh
Some of them dem ah tie gele for my matter
I no mind make I pour them the Holy water
They want bother me but Baba cover me
Oluwa bless me oh
Jehovah bless me
Oluwa wa gbemi soke
Make I just dey steady okay
They want use juju to turn me to mumu
Baba cover me I no dey do juju
Yeh yeh yeah yeh-yeh
If you wish me well I dey wish you
If you wish bad
Make you go to hell oh oh
I see a lot of bad man
They want stress me
They want make I pariwo
Want to put me for ambulance
They want end me
They just want to pami oh
Shey na God wey dey bless man
Why they want stress me
Abeg make dem carry go oh
Carry go oou
If no be God e dey for me
As dem bad man dem try to block my way
If no be God e dey for me
No no woah woah
They for don down me put inside one grave
They go gather to dey talku talku
(Dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Dem go gather to get talku talku
(Dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
They go gather to dey talku talku
(Dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Dem go gather to get talku talku
(Dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Ahn-han
Even deaf man do hear am
Home Bhoy, JAYII
How far
Ayikiti ayakata
Ayikiti ayakata
Ayikiti ayakata
How I pass the night dem no know
My sun e don begin shine
They want deplete the ozone
I just dey live my life steady on a low-low
But badi man want make I go insane begin to kolo
They don begin to condemn
Invading me like uniform men
They want to give me problems
I swear na only God go fit judge dem
Hmm-hmm
Abegi excuse my paranoia
But this guys dey disguise undercover
Dey wait to put a knife in your back
If you turn am
I no go be the scapegoat
Wey dem go slaughter
I see a lot of bad man
They want stress me
They want make I pariwo
Want to put me for ambulance
They want end me
They just want to pami oh
Shey na God wey dey bless man
Why they want stress me
Abeg make dem carry go oh
Carry go oou
If no be God e dey for me
As dem bad man dem try to block my way
If no be God e dey for me
No no woah-woah
They for don down me put inside one grave
They go gather to dey talku talku (dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Dem go gather to get talku talku (dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
They go gather to dey talku talku (dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Dem go gather to get talku talku (dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
As e dey hot, as e dey hot as dey be
I know the remedy you no fit stop my shine
Shebi you want bribe God make He off my light
I no get time for bad mouth give me 5Alive
Shofepamini? You don chop belle full
Wey you table my matter come dey use juju
Kilo koni kilo-kilo koni
Na daddy grace got me no be money
As I dey head for the spotlight
They dey my back just dey backbite
They want me falling
But my blessings still dey come through
E dey shock them like kilode
Daddy got me balling oh
Some of them dem ah tie gele for my matter
I no mind make I pour them the Holy water
They want bother me but Baba cover me
Oluwa bless me oh
Jehovah bless me
Oluwa wa gbemi soke
Make I just dey steady okay
They want use juju to turn me to mumu
Baba cover me I no dey do juju
Yeh yeh yeah yeh-yeh
If you wish me well I dey wish you
If you wish bad
Make you go to hell oh oh
I see a lot of bad man
They want stress me
They want make I pariwo
Want to put me for ambulance
They want end me
They just want to pami oh
Shey na God wey dey bless man
Why they want stress me
Abeg make dem carry go oh
Carry go oou
If no be God e dey for me
As dem bad man dem try to block my way
If no be God e dey for me
No no woah woah
They for don down me put inside one grave
They go gather to dey talku talku
(Dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Dem go gather to get talku talku
(Dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
They go gather to dey talku talku
(Dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Dem go gather to get talku talku
(Dem no dey talku finish)
They go come start to dey do juju
Ahn-han
Even deaf man do hear am
Home Bhoy, JAYII
How far
Credits
Writer(s): Moses Bulus
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.