Love N Drill
Hmmmmm
Hmmmmm
Mmmmm mmmmmm
Mi baby girl no get wings but she be the angel of my life
I love you
Love you
This kind thing I no fit lie e done tey wey I been done dey find
I love you
Love you
I'm feeling awesome, I'd been on a mission all my life I'd been searching
Them other girls, they done break my heart with no conscience
So many girls with their gele, dem say won ma bamidele aya ya
Tomorrow I no go see them aya ya
Dem dey dribble me like Jay Jay aya ya
You do me like fever, see as I dey shiver
Omo mo ko e je biti pizza
Te amo mucho mamacita
No go do me cunny cunny like Aliza
You changed my life in a second like a preacher
You taught me how to love like a teacher
You got the keys to my heart like Alicia
But you're not Alicia
Huh

You blow my heart away like Osama Bin Laden
No wonder I'd been done dey find you like Obama military
When I was going through all the pain tell me girl where have you been
Right now butterfly dey fly inside my belly like say na Alladin
I will put a ring on your finger, can't wait to give you my last name
I wouldn't be singing this song if true love wasn't a thing
If life is a Hollywood, e be like say I dey inside one film
But I pinch myself one time I see say this thing is real

Hmmmmmm

Credits
Writer(s): Oluwadamilare Odola
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.