One Client
Han
Aya aya aya
Boy rickey yah
Nhyo yoyoyo
Nhey ye
Togun balo ogbon majebo
I be that boy with no helper
I dey work harder for the raba
When money no dey I dey kanra
Keep grinding on a low low
I wan dey lead no more follow
Make I dey give no more borrow
Happiness no more sorrow
One big client wey go change my life
Otojo meta wey I don see alert
Bombing all site without no maye
Enilowo gangan
Shalolaye oo
Nah money be major priority
Cuz life is not funny
Omoh without money
Ye
So many shenking but I no dey loose guard
Nah everybody get time
Pray for grace and better days
Omoh koma si holiday
Miode kinshere
Miode kin sunle
Omoh miode bolanle
Emi ajepako
If I fall nobody ft to rise me back
Them backbite me
Forget about konji
I dey Chase money
I hustle for mommy
Make i no die before my time
When my guys dey demma hama
I dey scratch on the sofa
No be say I no sabi shortcut
I gat to wait for my time
There's no other way to make this mula
Work harder baba go answer prayer
Person wey no get to today ft to get tomorrow
Eni subu madide
When me self go dey gara
Fagbo bi ti machala
Boy rickey pass me risler
Funmi kala
Aya aya aya
Boy rickey yah
Nhyo yoyoyo
Nhey ye
Togun balo ogbon majebo
I be that boy with no helper
I dey work harder for the raba
When money no dey I dey kanra
Keep grinding on a low low
I wan dey lead no more follow
Make I dey give no more borrow
Happiness no more sorrow
One big client wey go change my life
Otojo meta wey I don see alert
Bombing all site without no maye
Enilowo gangan
Shalolaye oo
Nah money be major priority
Cuz life is not funny
Omoh without money
Ye
So many shenking but I no dey loose guard
Nah everybody get time
Pray for grace and better days
Omoh koma si holiday
Miode kinshere
Miode kin sunle
Omoh miode bolanle
Emi ajepako
If I fall nobody ft to rise me back
Them backbite me
Forget about konji
I dey Chase money
I hustle for mommy
Make i no die before my time
When my guys dey demma hama
I dey scratch on the sofa
No be say I no sabi shortcut
I gat to wait for my time
There's no other way to make this mula
Work harder baba go answer prayer
Person wey no get to today ft to get tomorrow
Eni subu madide
When me self go dey gara
Fagbo bi ti machala
Boy rickey pass me risler
Funmi kala
Credits
Writer(s): Victor Ojo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.