Playful Someone

Moni Asalamalekun wassup
I Dey focus but I'm still a playful someone
Odi Odia grateful
Say I will never leave nor forsake you sono
Dying for your loving
Said I'm dying for your loving
Be the thing wey Dey keep me up
Be like a coffee
No matter the number of time a brother fall

Talking to me then talk to me directly
Wetin be the need if I go still figure am out
Me I for like say
When I Dey talk make them audience Dey hear me
I rather be keeping it real from April till april
Them know me pratical
I cannot imagine looking at myself in the mirror
And I cannot smile
It made me less noisy and made me way smarter
Defeacate nonsense and alleviate sapa
She gimme ganja she gimme nice and
Tiriri tanta feeling the banger
Tikiti taka oh, e be the lifestyle
If vibe is a gift then my neighbor living with santa
Why na mouth you Dey go Dey use motivate shey u no go give update
With everything wey Dey happen I no fit stay one place
I came and I saw na to conquer remain but it's been a long day

Moni Asalamalekum wassup
I Dey focus but I'm still a playful someone
Odia dia grateful
Say I will never leave no forsake you sono
Dying for your loving
Said I'm dying for loving
Be the thing we Dey keep me up be like a coffee
No matter the number the time a brother fall

Moni Asalamalekum wassup
I Dey focus but I'm still a playful someone
Odia dia grateful
Say I will never leave no forsake you sono
Dying for your loving
Said I'm dying for loving
Be the thing we Dey keep me up be like a coffee
No matter the number the time a brother fall



Credits
Writer(s): Emmanuel Abobi Onigah, Onigah Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link