Mile 12

I get a girl way I met in mile 12
Big yansh just de block my space
I no go lie make you come in my place
See my heart don occupy space
I no dey mind make them call me monkey
I no dey hear cos am in your race
He get some insult way them throw me for face
Turn am to soap and use it and bath

Omoge wa
I feel your vibe
I no you get curry
Let me be your thyme
I no u fine
U blow my mind
Eruku yapa
Ebute metta mo ti wa
Omoge wa
I feel your vibe
I no u get curry
Let me be your thyme
I no u fine
U blow my mind
Eruku yapa
Ebute metta mo ti wa
Laye o
Owon temi jaiye o
Titi laye o
Se lama ma se aiye o
I get many things
Way me I won talk
Wetin ur ikebe do me
Me I no fit talk
Can't you, see can't u see
U de blow my medullar
What I feel inside me
Make me won kama rira
Laye o
Owon Temi shayo
Titi laye o
Se lama ma se aiye o

I get a girl Wey I met in mile 12
Big yansh just de block my space
I no go lie make you come in my place
See my heart don occupy space
I no dey mind make them call me monkey
I no de hear cos am in your race
E get some insult way them throw me for face
Turn am soap and use it and bath
Omoge wa
I feel your vibe
I no u get curry
Let me be your thyme
I no u fine
U blow my mind
Eruku yapa
Ebute metta mo ti wa
Omo ge wa
I feel your vibe
I no u getti curry
Let me be gett thyme
I no u fine
U blow my mind
Eruku yapa
Ebute metta mo ti wa
Can't you see can't u see
U de blow my medullar
What I feel inside me
Make me won kama rira
Laye o
Owon temi jaiye o
Titilaiye se la mama jaiye o
E get many things
Wey me I won talk
Wetin ur ikebe do me
Me I no fit tell owe



Credits
Writer(s): Suoye Olaitan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link