Gratitude

Sentedatceleboi
Dirty ghost
No stain
Dirty ghost no stain

Gratitude!!!
Spice it up with my attitude

(Oh yea)

Gratitude!!!
(Likkle)Spice it up with my attitude

If you try to curse
Who baba God don bless you be (Stress)
Some package be spiritual
Some Dey envelopes e be (Bless)

If you try to curse
Who baba God don bless you be (Stress)
Some package be spiritual
Some Dey envelopes e be (Bless)

Ati kekere mo tin gakpa
Kowon je bi anaconda
Meh gbon nkan nkan
Adulthood lon je kin ma ponder
No time
Padi te te ran nkan to fe ra
Cos Moyo si regime
Terenova

Man pray to get enough

Funny how you gatz waka before you go fit take off

Twenty something hours
And the brain still never rest
Steady grinding guy
Lappy gbemi de US
Make dem come pay my money
Like amateur wey book For sex
On the very first time

Omo Monday to Friday
Grinding nine-five
Nine-five taking another jobs after five
When I'm sipping on the coda
gbadura ko da
Gbogbo ishoro aiye mi
Bami gba si over
No time
Better pictures on my Kodak

On my Kodak

Gratitude!!!
Spice it up with my attitude

(Oh yea)

Gratitude!!!
(likkle)Spice it up with my attitude

If you try to curse
Who baba God don bless you be (Stress)
Some package be spiritual
Some Dey envelopes e be (bless)

If you try to curse
Who baba God don bless you be (Stress)
Some package be spiritual
Some Dey envelopes e be (Bless)

My vibes will surely get you
Sisi oloju come and do
Vibes inshallah with the raba too
To the get the fuckn money
Omo boy no snooze

Omo boy no snooze
To get the fuckn money
Omo boy no snooze

Vibes inshallah with the raba too
To the get the fuckn money
Omo boy no snooze



Credits
Writer(s): Olamide Adeyemo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link