Gum Body
Badman wey dey sing songs
Listen to my vibes Make you wake up
Tell your friends make them come around
Make them come join me
Make we link up
I'm the life of the party na na
You know you know
You know you know
Tonight tonight
We go know who get power
Tonight tonight
We go scatter the party
Tonight tonight
We go know who get money
Tonight Tonight
Me and you we go Gum body
Ah Ma Pariwo
Money e full Ghana must go
Endy ti de ogologo
She no wan let me go
She no wan let me go
Money e full Ghana must go
Endy ti de ogologo
She no wan let me go
She no wan let me go
One time
Two times for my niggas wey sabi
Three times for my shawty wey soji
Oh baby whine dey go
Oh baby whine it slow
All my guys are ballers
We making money in abundance
We changing naira to dollars
Ogologo ogologo
As e be na God first
Oluwa don change my manifest
All the kele no wan make me rest
Ogologo ogologo
The money big
The money long
Gbedu too sweet
The party tough
Them don dey look
Them don dey come
Ah Ma Pariwo
Money e full Ghana must go
Endy ti de ogologo
She no wan let me go
She no wan let me go
Money e full Ghana must go
Endy ti de ogologo
She no wan let me go
She no wan let me go
Listen to my vibes Make you wake up
Tell your friends make them come around
Make them come join me
Make we link up
I'm the life of the party na na
You know you know
You know you know
Tonight tonight
We go know who get power
Tonight tonight
We go scatter the party
Tonight tonight
We go know who get money
Tonight Tonight
Me and you we go Gum body
Ah Ma Pariwo
Money e full Ghana must go
Endy ti de ogologo
She no wan let me go
She no wan let me go
Money e full Ghana must go
Endy ti de ogologo
She no wan let me go
She no wan let me go
One time
Two times for my niggas wey sabi
Three times for my shawty wey soji
Oh baby whine dey go
Oh baby whine it slow
All my guys are ballers
We making money in abundance
We changing naira to dollars
Ogologo ogologo
As e be na God first
Oluwa don change my manifest
All the kele no wan make me rest
Ogologo ogologo
The money big
The money long
Gbedu too sweet
The party tough
Them don dey look
Them don dey come
Ah Ma Pariwo
Money e full Ghana must go
Endy ti de ogologo
She no wan let me go
She no wan let me go
Money e full Ghana must go
Endy ti de ogologo
She no wan let me go
She no wan let me go
Credits
Writer(s): Adewuyi Rilwan Olawale, Okediachi Nnamdi Victory
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.