Choko (agbor Fine Boy)

Choko
Make I yan wetin dey sup, if you don't know
I dey tell you make you die that matter fuck you
Bro your man dey craze if he try call the po po
Where you wan go, E go choke you
I get 35 boys from the loco
Agbor fine boy wey dey grind with the loco ah
I dey tell you make you bone bone
Shey you nor dey craze what the fuck
What a bombooh

Too many things wey dey happen for my location
I dey tell you make you cool down, you dey find action
You nor know wetin dey sup, and you wan strike action
Take caution, or receive gunshot
Anything fit happen, and you know for sure
Dem fit fall you down, lay you like nkponkpo
I dey tell you now, I dey Yan you on God
Bro make you cool down

Choko
Make I yan wetin dey sup if you don't know
I dey tell you make you die that matter fuck you
Bro your man dey craze if he try call the po po
Where you wan go, E go choke you
I get 35 boys from the loco
Agbor fine boy wey dey grind with the loco ah
I dey tell you make you bone bone
Shey you nor dey craze what the fuck
What a bombooh

Like your father
I dey tell you make you nor dey move like you badder
Everybody na king for e lane like Don Dada
Yoo act as you be, nor dey para
If you do anyhow, dem fit knack you raga raga
Shey you get that werey vibe, no wahala
Eferi werey, you go see crazy, you go japa
Oya make you leave immediately, you be maga
Make you nor go see another real shit

Choko
Make I yan wetin dey sup if you don't know
I dey tell you make you die that matter fuck you
Bro your man dey craze if he try call the po po
Where you wan go, E go choke you
I get 35 boys from the loco
Agbor fine boy wey dey grind with the loco ah
I dey tell you make you bone bone
Shey you nor dey craze what the fuck
What a bombooh



Credits
Writer(s): Davy Stine
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link