I Ain’t Playing

Aremo Kuti
(Aremo Kuti)

I ain't playing
Ama keep keep, I ain't playing
Ama keep saving money in the bank oh
Ama keep working grinding all the time oh
Ama keep keep
Ama keep keep
I ain't playing jor
Bamisoro owo jor
Am not here to play osamo jor
Osamo osamo jor
Bami gbe'Owomi jor
I ain't playing playing jor
(Playing jor jor jor)

I ain't playing (huh)
I ain't playing ara nkan mi o
I want this money
I want to buy house in Miami o
Oluwa funmi lowo
Oluwa damilola
Oluwa se parol funmi o
Make dem dey call me baller (aahnn)
As e dey go
(As e dey go)
Make I get money pass Davido
As e dey go
(As e dey go)
Make I get money pass Wizzy Baby
As e dey go
(As e dey go)
Make I get money pass Drake, Chris Brown
As e dey go
(As e dey go)
(Oshaamo m'osere seh)

Let me know the way
Won mo mi lat'eko de bafo mowe
Eni to mo way lo mowe
No dey tell me that kind thing for this place
Call me Kuti
Make I dey make money is my duty
(Aahnn mmowe ahn)
Kulukulu troway
Bad belle troway
Telling you the fact oo
Am telling you the fact oo
I no be alapo meji but am nice oo
Oyee ko ti jaasi oo
I sabi sing o yee koti ye e

As e dey go
(As e dey go)
Make I get money pass Davido
As e dey go
(As e dey go)
Make I get money pass Wizzy Baby
As e dey go
(As e dey go)
Make I get money pass Drake, Chris Brown
As e dey go
(As e dey go)
(Oshaamo m'osere seh)

I ain't playing (huh)
I ain't playing ara nkan mi o
I want this money
I want to buy house in Miami o
Oluwa funmi lowo
Oluwa damilola
Oluwa se parol funmi o
Make dem dey call me baller (aahnn)



Credits
Writer(s): Aremo Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link