VICTIM
Yeah
LegBoi (show dem)
Yeah
Hello bad man how you doing now
Shey you know say everyday you wan dey always con dey feel depressed
And na for that feelings wey e be like say
Everybody don dey do like say dem no get ex
Ah just wan ey cap my feelings, ah dey vex (why)
E be like say God give dis n*ggas no sense (at all)
You never hear my sagas, if ah drive ur capa
You go call me LegBoi, am a walkinglittlepest
(You never hear the sagas)
This nah to let you know the matter me ah tell you make uh chill first
Make you no go turn victim (victim)
And you don steady dey for road everyday
Wetin you dey find na Igbo nd one white thing (chai)
See this mugu wey just dey learn bad thing (ah dey laugh)
Nah when ah stop shit you dey start victim (you never hear)
Ah no wan reason your matter if ah reason your matter
No be small play omo you must fall victim
Victim, victim
(Victim, victim)
Victim
No go turn victim
You just dey waka waka for road everyday
You wan turn victim (ah dey see am oh)
Mr junkie wey no sabi anything (chai)
D1 frigas nah in just escape victim (pass me the loud)
See nah street wey you dey no go do, no go turn victim
(soft, soft no go choke oh)
Chiojila, chiojila, night never reach you turn victim
(Oboy Saganese pass me the loud na)
Walkinglittlepest omo me ah no wan turn victim
(It's your boy LegBoi, LegBoi, Leggi face)
Sensefere anything can happen no go turn victim
(Nah the ship wey we sail you no know)
Saganese nwanne omo guy you don dodge victim
Ah burst back again with my punch and lyrics
Na money ah dey find me no get the feelings (hmm)
Ah wake up every morning pray to Jah make in forgive me my sins 'cause
Me ah get bad enemies (amen)
Pull up in the club with the drug and bitches (no be chaise)
Na life ah wan live not to see frenemies (no go fuck)
No worry everything go dey alright ah no send anybody
As only me ah dey pay my billings (chai)
Booyaka, Booyaka you don turn something (see dat one nah)
See that fine girl wey no sabi anything
Na street wey we dey no go form bad boy
'Cos if you form too much you don turn victim
(You never hear my sagas fear)
Booyaka, booyaka oya scatter everything
See your fine girl with her small long thing
Nah street wey we dey no go form bad boy

You just dey waka waka for road everyday you wan turn victim
(Ah dey see am oh)
Mr junkie wey no sabi anything (chai)
D1 frigas na in just escape victim
(pass me the loud)
See na street wey you dey no go do, no go turn victim
(Soft, soft no go choke oh)
Chiojila, chiojila night never reach you turn victim

Credits
Writer(s): Gift Vincent
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.