Galilee

Galilee, Galilee, Galilee...

I hear say you been walk on water
Calm the storm
Do mighty things
My deliverer
Many things wey the boy don hear
Make me turn believer I surrender
All to thee, ah
All to thee I give you all
My Gentle savior
Normally I was born sinner
But I con sit down and I consider

Galilee, Galilee
Make I calm the storm
Make I walk on water oh
Fight demons likey Jet lee
Make I conquer every enemies
Galilee, Galilee
Make I calm the storm
Make I walk on water oh
Fight demons likey Jet lee
Make I conquer every enemies

See wetin happen for Canan oh
And the officer wey dey for capernaum
Just believe and you see
That your son will be healed
So many things wey dey bother man
And the other things wey u no understand
Make u just pray and all of the disembark
All of them disembark

Many many things wey my eyes don see
I get Jesus so na jubilee
Now I'm free and I make decree
Just believe this na guarantee
Many many things wey my eyes don see
I get Jesus so na jubilee
Now I'm free and I make decree
Just believe this na guarantee

Galilee, Galilee
Make I calm the storm
Make I walk on water oh
Fight demons likey Jet lee
Make I conquer every enemy
Galilee, Galilee
Make I calm the storm
Make I walk on water oh
Fight demons likey Jet lee
Make I conquer every enemy
Galilee, Galilee
Make I calm the storm
Make I walk on water oh
Fight demons likey Jet lee
Make I conquer every enemy



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link