Na Shiga Ukwu

Oh oh oh oh o

Who send me now
Who send me now
I don enter gbagay
I don jam gbagay o
Elay o
Simi o oh yeah
Wetin be this
Which kind wahala be this
I no do again
I don do again oo
Another mistake o
Oh no no no no no no no no
Somebody save me

(Oh no no)
This early morning
(Oh no no no no no)
Watin carry me go do this
(Na shiga uku)
Watin carry me comot for house
(Na shiga Uku)
I been dey my own o
I been dey my own o
(Oh no no no no)
I been dey my lane o
(Na shiga Uku)
Na shiga uku
Na shiga oo
(Na shiga uku)
Oh uh o oh uh oh o
(Which kin wahala be this one like this)

Be on me
Be on me
Be on me
Be on me
(Peace be onto me)
Peace be onto me
Na shiga uku
Be on me
Be on me
Be on me
Be on me
(Peace be onto me)
Na shiga uku
Ahhh
Na shiga uku
Uto tu tu tu utu

(Oh no no)
Oh no no no no no no o
(Oh no no no no no)
(Na shiga uku)
Na shiga uku
Na shiga o
(Na shiga uku)
Na shiga o oh o
(Oh no no no no)
Somebody help me o yo
Oh oo oo wo
Oh oo oo wo
(Na shiga uku)
Na shiga
Na shiga uku
(Na shiga uku)
Oh wo wo uh uh uh uh

Oh no no
Oh no no no no no
Na shiga uku
Na shiga uku



Credits
Writer(s): Emmanuel Kalu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link