See me now

Them been don right me down
Them been don
Them been don reject me
Them been don talk say nothing good go come from me
Boys are scam, boys are scam
E no get where e no dey touch
Even when i hustle
E be like say i no dey do anything
Omo, the hustle choke o
Omo, The thing dey drip o
The only person way truely believe the boy na Momcy
Marriage thing scatter
People dey divorce
And the life for the future
I no see how e bright
But yet
We go continue dey focus on the game
Maybe our own fit different oh ya

Shay na them talk say the boy no go make am
Say the boy no good oo
See me now
Oh no no
Shay na them talk say the boy no sabi sing
Say the money no go fit me
See me now
Na Baba God na him runnam for me

There were times when I lay low
Hurts when I say so
Cut by the knife of life but its not painful
Sheggae!
When dem do me reggae it's not shameful
Only get sweet with sweat Na so the the thing go
Racing for the money I'm gunning with no apology
Never leave the hustle the struggle is like a part of me
I'm pablo's prodigy
Picasso's Policy
Da vinci codes in my gangsta courtesy
This is not a state of my mind this is my energy
This is not a path that I walk this is my destiny
I dont need to check how I ball I am the referee
Never need to watch my back I am the enemy
Kanayo O kanayo what is the sacrifice
Revolution starts from a voice tell them to televise
And my word's not for fools better tell the wise
look at me like you're staring through your mama eyes

Shay na them talk say the boy no go make am
Say the boy no good oo
But See me now
Oh no no
Shay na them talk say the boy no sabi sing
Say the money no go fit me
See me now
Na Baba God na him runnam for me
Look in my eyes and see
Look into my world and see this
Na Baba God na him runnam for me



Credits
Writer(s): Emmanuel Kalu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link