NSV

Chale, how far? (Chale, how far?)
African China, akwaba (African China, akwaba)
Ma gbe Fuji wo China (ma gbe Fuji wo China)
Oya, rewind am (oya, rewind am)
(Chee, chee, chee)
(O lo-lo, lo-lo), yeah
(O lo-lo, lo-lo), prr, prr
(O lo-lo, lo-lo)
(O lo-lo, lo-lo), yeah-eh
(O lo-lo, lo-lo)
(Chee, chee, chee)
(O lo-lo, lo-lo)
O lo-lo, lo-lo, shon lo-lo, lo-lo
(O lo-lo, lo-lo)

Every time when we enter the show (oh-wey)
Everybody go dey j'aye dey go
Every time when we enter the show (aya-ya-ya, ya-ya)
Say, the people dem dey feel our flow
Oh you know, issa non stop vibe
Non stop palanga, everything litty litty (litty litty)
Non stop vibe, non stop j'aye
Don't stop jamming, jam it (don't stop jamming, jam it)

Every time when we enter the show (show-show-show oh)
Everybody go dey j'aye dey go (j'aye dey go)
Every time when we enter the show (oh, oh)
Say the people dem dey feel our flow
Oh you know, issa non stop vibe
Non stop palanga, everything litty litty (litty litty, yea)
Non stop vibe, non stop j'aye
Don't stop jamming, jam it

Igi kan o le da'gboshee
Me, I no fear Dangote
R.I.P, Damoshe
Owo epo l'onbani la (owo epo l'onbani la)
Nzobu, gbe-gbe, gbe (gbe-gbe, gbe)
O gb'owo, che-che, che (che-che, che)
O la'tan pa-pa, pa
Owo epo l'onbani la

Chale, how far? (Chale, how far?)
African China, akwaba (African China, akwaba)
Ma gbe Fuji wo Ghana (ma gbe Fuji wo Ghana)
My fake no dey for China (my fake no dey for China)
Oya, rewind am (oya, rewind am)
Chale, how far? (Chale, how far?)
African China, akwaba (African China, akwaba)
Ma gbe Fuji wo Ghana (ma gbe Fuji wo Ghana)
My fake no dey for China (my fake no dey for China)
Oya, rewind am (oya, rewind am)
(Chee, chee, chee)

Every time when we enter the show (oh-wey)
Everybody go dey j'aye dey go
Every time when we enter the show (aya-ya-ya-ya, ya-ya)
Say, the people dem dey feel our flow
Oh you know, issa non stop vibe
Non stop palanga, everything litty litty (litty litty)
Non stop vibe, non stop j'aye
Don't stop jamming, jam it (don't stop jamming, jam it)

Every time when we enter the show (show-show-show oh)
Everybody go dey j'aye dey go (j'aye dey go)
Every time when we enter the show (show)
Say the people dem dey feel our flow
Oh you know, issa non stop vibe
Non stop palanga, everything litty litty (litty litty, yea)
Non stop vibe, non stop j'aye
Don't stop jamming, jam it (don't stop jamming, jam it)

J'alo, but emi kole jalo
I give them vibe, awon t'emi ko le saalo
Parlour, owo shaka in my palour
Oun nife ma na se, ayy
Bella Shmurda, gbemi de'be
Bella Shmurda, gbemi de'be
Oun gbemi de'be (oun gbemi de'be)
Poco Lee gan, gara sibe
Ori e, o foka sibe, o foka sibe (o foka sibe)

Chale, how far? (Chale, how far?)
African China, akwaba (African China, akwaba)
Ma gbe Fuji wo Ghana (ma gbe Fuji wo Ghana)
My fake no dey for China (my fake no dey for China)
Oya, rewind am (oya, rewind am)
Chale, how far? (Chale, how far?)
African China, akwaba (African China, akwaba)
Ma gbe Fuji wo Ghana (ma gbe Fuji wo Ghana)
My fake no dey for China (my fake no dey for China)
Oya, rewind am (oya, rewind am)
(Chee, chee, chee)

(O lo-lo, lo-lo)
(O lo-lo, lo-lo), krrr, krrr
(O lo-lo, lo-lo)
(World Wave)
(O lo-lo, lo-lo)
(O lo-lo, lo-lo)
(Chee, chee, chee)
(O lo-lo, lo-lo)
(O lo-lo, lo-lo)
(O lo-lo, lo-lo)



Credits
Writer(s): Tiwatope Savage, Akinbiyi Ahmed, Chris Sunday
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link