Mami Water

Hhmm yeah
Ooh naa naa
•••
Sexy mama me i love the way your body roll
Me i tell her make she tell me as e be
Omoge say your body is a miracle
Omo tel me boshe rii
This your bum bum rude for the people(oh yeah)
Shey you come and go when i leave here(Oh yeah)
Show me what ya do as i beat go Ooh aah
Uuuwee
Mami water carry me dey go
If i lie, make e play Make e show o
Omo me i dont do that
Mami me i love you do die
Hnmm
Mami water carry me dey go o
If i lie, make e play Make e show o
Omo me i dont do that
Where me from mama me i dont do that
Hmmm
Aaahaheee!
(Mami water, mami water o)
It might be boring for you but u can stick to me
(Mami water mami water)
Omo my heart is cold you make me come alive
Aaahaheee!
(Mamiwater mami water eh)
Any where you dey my baby come to me
(Mami water mami water)
Aaahaheee!

Kliniti
You sexy, my baby i want it
Anything you do me, I won't tell no body
My boner infinity, the way u lor momi
Sunmo mi my baby, i know you want it
•••
Mama say i love your soft smile with your body say you looking so fine
Yoowe)
Mami say you gimme sunshine with your baka make u no dey waste time

Mami water carry me dey go
If i lie, make e play Make e show o
Omo me i dont do that
Mami me i love you do die
Uuuweee
Mami water carry me dey go
If i lie, make e play Make e show o
Omo me i dont do that
Where me from mama me i dont do that
Hmmm
••••
Aaahaheee!
(Mami water, mami water o)
It might be boring for you but u can stick to me
(Mami water mami water)
Omo my heart is cold you make me come alive
Aaahaheee!
(Mamiwater mami water eh)
Say any where you dey my baby come to me
(Mami water mami water)
Aaahaheee!



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link