Juliana

Baby you give me your love but I misuse am (misuse am)
You no need tell me I know say I FK (Fk)
Omoge i Fk
I know say you love me My Tile
Tile Tile o
Now I no fit sleep well ton ba sinle

Juliana
Juliana
Ko do domi
Juliana
Juliana
Ko do domi
If you see am if you see am
Sofun kowa so domi
Juliana
Juliana ko do domi eeeeee
Ko do domi eeeeeee

See her body figure eight
Baby don't be late
Sumomi baby I like the way you shake o
Your body burst my brain o yea
Pepper dem pepper dem
Juliana pepper dem
Gbemidebe leseke
Baby ko Rora gbese
Fife banks wey Dey burst their speaker
Baby girl whine your waist for the paper
If e no be kpa I go see you later
Sumomi jeka loo lo

Juliana
Juliana
Ko do domi
Juliana
Juliana
Ko do domi
If you see am if you see am
Sofun kowa so domi
Juliana
Juliana ko do domi eee
Ko do domi eeeeeee

Eruku ti tana wole biti Zachi
Inu bimi biomo koko tioni Daddy
Tinba lowo moma gboloso bi 40
Cus I like to party like it's 1980

Sebi mo so pe ko femi o lon gapa
Gawu lekwa gawu Omo Lepa
Owo nbe lapo mi emi Skylar
Ma nawo baby If you can just bend that Yansh

Malo dull your love no get remedy
Na you be my medicine moti gbagbe Panadol
From the top make it drop body like a stallion
Girl you looking fine as fuck
I go like to shoot my shot Damn
I go dey toast you
I forget bread na him I kon Dey toast you
You wey be say I suppose try dey ghost you
Bad as e bad I suppose try dey post you

Juliana
Juliana
Ko do domi
Juliana
Juliana
Ko do domi
If you see am if you see am
Sofun kowa so domi
Juliana
Juliana ko do domi eee
Ko do domi eeeeeee



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link