Only God

Only God dey guide my way
Mi mogbe see case oo
Enemies dey plan my fall
Dem no sabi book oo
Check my class, no be your mate
I no been carry first but I no dey carry last o
Emi I dey center of attention
Stand at attention

So abobi don't cry, don't worry
The money e go manya for you
The money e go shekpe for you
Abobi don't cry, don't stress it
The music e go pay you one day,
The music e go hammer for you

Many man dem come my way,
Dem no sabi preach o
Dem dey talk one thing o,
Start to drop the money
Pay your tithes and offering,
Love your bomb enemy
Back in the day you sew a seed and baskalabashaba eii
Dem dey do dem dey do do do do ehn
And I man know know know know eh
My brother don't worry, don't stress it
Say Oluwa e go pay you one day,
Your mama too go smile one day
My brother calm down, eh eh eh eh
Mama dey dey uhn uhn youu

Abobi don't cry, don't stress it
The music e go pay you one day,
The music e go hammer for you
Abobi don't cry, don't stress it
The music e go pay you one day,
The music e go hammer for you

Only God dey guide my way,
Mi mogbe see case oo
Enemies dey plan my fall,
Dem no sabi book oo
Check my class, no be your mate
I no been carry first but I no dey carry last o
Emi I dey center of attention,
Stand at attention

So abobi don't cry, don't worry
The money e go manya for you
The money e go shekpe for you
Abobi don't cry, don't stress it
The music e go pay you one day,
The music e go hammer for you



Credits
Writer(s): Boma Ogo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link