Bamise

Aro ce terere here
It's Iyanex
Ehn ehn
Nlmb thats the family name

Pleti time I don fall but I rise
I go sell my sound for my price
Dem to they talk about me when them bracket
So I put all the pain in verse

Hollup won Shey woh to local
Was losing focus so I buckle up in no time
Plenty things I don see in no time
Graduated on the street with no tie

No suit no tie but mo Boh ta
Momoh Awoye ni jebu set awon omo Obanta
Keledami mama Lehmi bota
Steady on P

Baba bamishe
Bamishe bamishe
Jekowo wole
Bamishe jekaye Yemi
Bamishe kinritemishe o

Eleda migbo
Bamishe Bamishe
Make my maga pay
Bamishe jekowo wole
Bamishe kinri temishey o

Monalisa I see ya
Nice to meet ya
I no Dey talk about you to Ruka
Give what belongs to Ceazar to Ceazar
Na you dey my mind
Na you dey give me liver

Achieve her like IG post so them no go see her
I'm always p malemi bota
Steady in the ground malemi bota
(Chanting)

Pleti time I don fall but I rise
I go sell my sound for my price
Dem to they talk about me when them bracket
So I put all the pain in verse

Hollup won Shey woh to local
Was losing focus so I buckle up in no time
Plenty things I don see in no time
Graduated on the street with no tie

No suit no tie but mo Boh ta
Momoh Awoye ni jebu set awon omo Obanta
Keledami mama Lehmi bota
Steady on P

Baba bamishe
Bamishe bamishe
Jekowo wole
Bamishe jekaye Yemi
Bamishe kinritemishe o

Eleda migbo
Bamishe Bamishe
Make my maga pay
Bamishe jekowo wole
Bamishe kinri temishey o



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link