DGAF (Dont Give a Fuck) [feat. Betterdays]

Betterdays
Wetin you want make I do
with the fork and spoonnow??

Aro ce terere here
Na swallow you carry come naw

Cannot find my way
Anytime I'm not with you
This love e sweet
girl pass banku

See the love I feel for you
Baby girl is true
Tell me what it is
Baby tell me what it do (yeah)

Won funmi ni shibi
Won fun mi ni fork o
Won funmi ni shibi
Won fun mi ni fork o

And the last time I check
Omo me no give a fuxxk o
I don't really give a fuck

Won funmi ni shibi
Won fun mi ni fork o
Won funmi ni shibi
Won fun mi ni fork o

And the last time I check
I don't give a fuxk o
Omo me no give a fuxxk

Please wait
I just can't afford to
Trust any other woman again
And if you not the one
I won't trust any otheer Kele

Omo meta ninu kan
The way you Dey whine
You fit make me cum
I no fit deny girl
Na you I love

Don't go
You make me feel someway
I never felt before
You touched my soul I've never
felt this love before

Mami I don't mind
I'll run your race
And if you say no
E go make me craze
I promise you there will be
No more tears

Won funmi ni shibi
Won fun mi ni fork o

And the last time I check
I don't really give a fuck
Omo me no give a fuxxk

Cannot find my way anytime
I'm not with you (aro c terere here)
Cannot find my way anytime
I'm not with you

There's no telling
About your love
Koya joripe
Just for your sake
I Dey go to church
I go dance dorime

She say she love I can never tell
Salt Ati sugar e look d same (tricky)
Just for you sake I Dey go to church
And I go dance dorime

Won funmi ni shibi
Won fun mi ni fork o
Won funmi ni shibi
Won fun mi ni fork o

And the last time I check
I don't really give a fuck
Omo me no give a fuxxk

Won funmi ni shibi
Won fun mi ni fork o

Love me so much
And you hate me
Love me so much
That you hate me
These feelings got me going crazy



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link