Minimum Wage (feat. I.R3X & Guala)
Because I don try genuine
I don try clean money
Una say I no go blow
FBI
Go dey lose sleep
For my matter
I been dey talk say
Money na the root of all evil
Gone are those days
Raba gats dey o
Raba gats dey o
Maga gats pay
Maximum cruise
You no fit catch am with minimum wage
So I grind and grind
And grind and grind
Cause raba gats dey
See my broski raba gats dey
So my man's grinding till the last day
We no sabi as we wan take pay back
But we still dey collect the money for palmpay
Go hard,you no fit just dey
Omo to be Big man
No be child's play
R.I.P to Dede One Day
No be today my guy e don tey
Omo see the level no fair (fair)
Omo see its crazy out here (olohun)
Me I no go blame you
Cause you no go blame me
If to say you see me last year
I been just hide like pesin wey dem confiscate
I no even show face
I been just dey for ABK Ogun State
I been nearly wan craze
Shoutout to my Broski Irex
Always cooking in the lab like a pyrex
I pray that we make it out the trenches
And I pray that we not gonna die yet
How I'm eating these rappers
Like every other day man
I don't even watch my diet
I tried to get a deal with flyboy
I couldn't get signed
Cause I'm the flyest
I been tryna get that bag
So everyday I do my best
Recording my songs in Lagos
And they listening in Budapest
Make you no reason me far
Make you no reason me less
I'm tryna be a superstar
So igberaga full my chest
Everyday I'm grinding grinding
Cause the raba gats dey
Maximum cruise
You no fit catch am with minimum wage
Money is the root of all evil
Gone are those days
Alaye gbope gbope
Maga don pay
Maga don pay
It's a brand new day
No time to play
My mama don pray
I put my life on the line for this shit
And that's the only reason
That man's here preaching
Many things wey my eye don see
The streets so cold and its goddamn freezing(freezing)
The man dem tweaking
Dem a stab you in the back
For no reason
If you wan show say you bad
Make we see it
Owo lo ma solve eh now
What you thinking
When i talk dem a listen
Don't talk if it's not money
That you gisting
Shorty crushing on me when she see my dripping
She like the D think she playing with the pistons
Abra cadabra
Just a reminder
Owo ni koko ma lo fun mi lamba (lamba)
Gbedu ti mo fun won lo je ki body ma calm down
I been day kill these guys them be novice
Chasing this bag with my OGs
And I've gat this shit all mapped out
Gat me feeling like Michael Scofield
I'm blessed up (yeah)
The devil's tryna get me stressed up
Laughing to the bank dressed up
If you tryna stop me
You gon get messed up
I'm on the highway
Road to riches, going that way
Son of the most high Yahweh
Talking to my pops like "Yahweh
Yahweh?
Is this a test kin ya iwe
Them niggas mad won ya werey
I'm fucking doing it my way
That's my way nigga
I been dey talk say money na the root of all evil
Gone are those days
Raba gats dey o
Raba gats dey o
Maga gats pay
Maximum cruise
You no fit catch am with minimum wage
So I grind and grind and grind and grind cause raba gats dey
See my broski raba gats dey
So my man's grinding till the last day
We no sabi as we wan take pay back
But we still dey collect the money for palmpay
Go hard,you no fit just dey
Omo to be Big man no be child's play
RIP to Dede One Day
No be today my guy e don tey
I don try clean money
Una say I no go blow
FBI
Go dey lose sleep
For my matter
I been dey talk say
Money na the root of all evil
Gone are those days
Raba gats dey o
Raba gats dey o
Maga gats pay
Maximum cruise
You no fit catch am with minimum wage
So I grind and grind
And grind and grind
Cause raba gats dey
See my broski raba gats dey
So my man's grinding till the last day
We no sabi as we wan take pay back
But we still dey collect the money for palmpay
Go hard,you no fit just dey
Omo to be Big man
No be child's play
R.I.P to Dede One Day
No be today my guy e don tey
Omo see the level no fair (fair)
Omo see its crazy out here (olohun)
Me I no go blame you
Cause you no go blame me
If to say you see me last year
I been just hide like pesin wey dem confiscate
I no even show face
I been just dey for ABK Ogun State
I been nearly wan craze
Shoutout to my Broski Irex
Always cooking in the lab like a pyrex
I pray that we make it out the trenches
And I pray that we not gonna die yet
How I'm eating these rappers
Like every other day man
I don't even watch my diet
I tried to get a deal with flyboy
I couldn't get signed
Cause I'm the flyest
I been tryna get that bag
So everyday I do my best
Recording my songs in Lagos
And they listening in Budapest
Make you no reason me far
Make you no reason me less
I'm tryna be a superstar
So igberaga full my chest
Everyday I'm grinding grinding
Cause the raba gats dey
Maximum cruise
You no fit catch am with minimum wage
Money is the root of all evil
Gone are those days
Alaye gbope gbope
Maga don pay
Maga don pay
It's a brand new day
No time to play
My mama don pray
I put my life on the line for this shit
And that's the only reason
That man's here preaching
Many things wey my eye don see
The streets so cold and its goddamn freezing(freezing)
The man dem tweaking
Dem a stab you in the back
For no reason
If you wan show say you bad
Make we see it
Owo lo ma solve eh now
What you thinking
When i talk dem a listen
Don't talk if it's not money
That you gisting
Shorty crushing on me when she see my dripping
She like the D think she playing with the pistons
Abra cadabra
Just a reminder
Owo ni koko ma lo fun mi lamba (lamba)
Gbedu ti mo fun won lo je ki body ma calm down
I been day kill these guys them be novice
Chasing this bag with my OGs
And I've gat this shit all mapped out
Gat me feeling like Michael Scofield
I'm blessed up (yeah)
The devil's tryna get me stressed up
Laughing to the bank dressed up
If you tryna stop me
You gon get messed up
I'm on the highway
Road to riches, going that way
Son of the most high Yahweh
Talking to my pops like "Yahweh
Yahweh?
Is this a test kin ya iwe
Them niggas mad won ya werey
I'm fucking doing it my way
That's my way nigga
I been dey talk say money na the root of all evil
Gone are those days
Raba gats dey o
Raba gats dey o
Maga gats pay
Maximum cruise
You no fit catch am with minimum wage
So I grind and grind and grind and grind cause raba gats dey
See my broski raba gats dey
So my man's grinding till the last day
We no sabi as we wan take pay back
But we still dey collect the money for palmpay
Go hard,you no fit just dey
Omo to be Big man no be child's play
RIP to Dede One Day
No be today my guy e don tey
Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.