Utopia (feat. Aegean) [Hausa vs Cantonese]

(Ma!)
(Ma mad o!)

This your feelings no be fake o
Tell me why you want to dey fool me
If na play make I pass o
Girl no need to delay me
I know I don Dey fall for you
I turn big daddy for oh oh
My lantern no Dey quench e no go die
On a low me I don dey wait for you

A dole na nanata
Banda kamar ki cikin mata
Komai gareki na inganta
Don nake ganinki in na manta
Ki so ni ki fuskanta
Bakin cikin Duka zan manta
Da ra'ayi na cikin rai naki
To karda ki boye enmata

Corny
Corny
Corny
For me
Corny
Corny
Corny
For me

No go do me corny o
For your sake I go chop belle full
You gimme attitude
Wey dey make me confuse
See na true
Girl I can't no more hide for you to
Ye yeah ahh
Wallai
I no dey lie
Me Dey jealous
Other boys wey Dey call your line
That your cellular for night
Make you pack dem aside
Say na me be the jiggy
Wey you want for your life oh

A dole na nanata
Banda kamar ki cikin mata
Komai gareki na inganta
Don nake ganinki in na manta
Ki so ni ki fuskanta
Bakin cikin Duka zan manta
Da ra'ayi na cikin rai naki
To karda ki boye enmata

Corny
Corny
Corny
For me
Corny
Corny
Corny
For me

Wallai
I no dey lie
Me Dey jealous
Other boys wey Dey call your line
That your cellular for night
Make you pack dem aside
Say na me be the jiggy
Wey you want for your life oh
Corny
(It's Hassan the youngest producer)
Corny
Corny
For me
Corny
Corny
Corny
For me



Credits
Writer(s): Abdulhafiz Abdullahi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link