SHAYO (feat. BeastBoii)
Haaaa
Magic City Music baby
Hahaha
Ohh oh oh oh oh
Ohh oh oh oh oh
Ohh oh oh oh
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better days
Call the girl wey fit whine like tsunami
Where the guys wey dey ball like Ronaldo
Its time for show no more dulling o
Magic city we going up
Come inside if you know say we sabi
Enjoyment time, i go call all my padi
Time for show no more dulling o
Magic city we going oo
Ehh, make nobody bother me
Ehh Eh Eh, Ehh Eh Eh, shayo no fit kill person
Pour me some palm wine, make I free my mind
I say pour me some palm wine, make I free my mind
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better days
Tickle me, Tickle me, Tickle me
Aaah, see everybody dey looku me
Haters wanna Shuku me, nkan buruku ni
I dey well, notin do me
Yeparipa yen lo mu mi
Oro won ma ko lo ndun mi
Oleku mo le gbe Sara
Oleku mo Le Fi ma ra
everywhere people dey para
ko Le da noni Mon baka
No be Pablo Escobar
Dribble us and then leg over
Make we no dey bend over
All my people together
Make we dey
Shayo, Shayo, Shayo oo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better
Sha aayo, Shayo, Shayo, Shayo
We must to Sha aayo
Shayo, Shayo, Shayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better days
Magic City Music baby
Hahaha
Ohh oh oh oh oh
Ohh oh oh oh oh
Ohh oh oh oh
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better days
Call the girl wey fit whine like tsunami
Where the guys wey dey ball like Ronaldo
Its time for show no more dulling o
Magic city we going up
Come inside if you know say we sabi
Enjoyment time, i go call all my padi
Time for show no more dulling o
Magic city we going oo
Ehh, make nobody bother me
Ehh Eh Eh, Ehh Eh Eh, shayo no fit kill person
Pour me some palm wine, make I free my mind
I say pour me some palm wine, make I free my mind
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better days
Tickle me, Tickle me, Tickle me
Aaah, see everybody dey looku me
Haters wanna Shuku me, nkan buruku ni
I dey well, notin do me
Yeparipa yen lo mu mi
Oro won ma ko lo ndun mi
Oleku mo le gbe Sara
Oleku mo Le Fi ma ra
everywhere people dey para
ko Le da noni Mon baka
No be Pablo Escobar
Dribble us and then leg over
Make we no dey bend over
All my people together
Make we dey
Shayo, Shayo, Shayo oo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better
Sha aayo, Shayo, Shayo, Shayo
We must to Sha aayo
Shayo, Shayo, Shayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better
Sha aayo, We must to Sha aayo
Sha aayo, We must to Sha aayo
Until better days
Credits
Writer(s): Kunle Owolabi-cyrus
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.