Fake

Anu mo toro
(No dullin, No dullin ooo)
Show your mercy
(Hustle must to pay)

The last time I check check check, Nobody Dey there for me
I call call call, Nobody pick my calls

Dem be fake, Dem be fake
Na only mouth dem get
Person wey go help, No go stress you

Dem be fake, Dem be fake
Na only mouth dem get
Person wey go help, No go stress you

They let me down, when I need them
I call for them, they never pick up
They promise me, I'm disappointed
I face my fears, i face my fears
I know say Hustle go pay brother and I believe
I know say Hustle go pay sister as you can see
See me keeping working everyday no dulling (no dulling)
Keeping moving forward, I will never give up

(The last time I check check)
The last time I check check check, Nobody Dey there for me
I call call call, Nobody pick my calls

Dem be fake, Dem be fake
Na only mouth dem get
Person wey go help, No go stress you

Dem be fake, Dem be fake
Na only mouth dem get
Person wey go help, No go stress you

Father lord show me mercy, Make I see your blessings
Ki ma ma sesin, ki ôta mi ma le yomi

Father lord show me mercy, Make I see your blessings
Ki ma ma sesin, ki ôta mi ma le yomi

Show your mercy Anu Mo toro (Mo toro)
Hustle must to pay, E must to pay

Show your mercy, Anu Mo toro (Mo toro)
Hustle must to pay, E must to pay

The last time I check check check, Nobody Dey there for me
I call call call, Nobody pick my calls

Dem be fake, Dem be fake
Na only mouth dem get

Person wey go help, No go stress you

Dem be fake, Dem be fake
Na only mouth dem get
Person wey go help, No go stress you

Show your mercy, Anu Mo toro (Mo toro)
(Hustle must to pay)
(E must to pay)

Show your mercy, Anu Mo toro (Mo toro)
(Hustle must to pay)
(E must to pay)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link