Ara (feat. Tymko Adigun)
Tell me one thing that you notice
Omor para dey for my body
Hustling everyday for my money now
Me I no get for loving now
Tell me one thing that you notice
Omo para dey for my body
Hustling everyday for my money now
Me I no get for loving now
Working all night and days
Baba wa ba mise
Toriwo lo lese
I no get time to waste
I no get time to waste o time to waste o yeh
Popo don chase my guy
Nobody dey my back
Ara to wumi ma da
Ti ma yan fanda
Aya elegan ma ja oma ja o
Make I no lost make I no die young
Lokeloke ni mo fe maaa lo
I no too small to buy G-wagon
Ara mon da o ara mo da o
Make I no lost make I no die young
Lokeloke ni mo fe maaa lo
I no too small to buy G-wagon
Ara mon da o ara mo da o
Shomo igba t'an lo studio pelu slippers
Wrote many exam but i didn't pass
Tried many patterns but I didn't cast
Mio de kere ju lati ma wa big cars
Nobody saw the bobo when the bobo still de use leg
Them no de chat with ham cos e de too beg
No de surprised if the bobo don de use benz
The bobo need rest cos the bobo don de too stress
Nobody's perfect
Now I don de cache
Cos no food lale
Ani won wami l'ame eh
Normally I be small boy sugbon life yi ti fuck mi
Them say na hard work motu ro pe abi luck ni
Baba loke mofe surprise to ma shock mi
Toma jeki tymko adigun ma tour kiri
Make I no lost make I no die young
Lokeloke ni mo fe maaa lo
I no too small to buy G-wagon
Ara mon da o ara mo da o
Make I no lost make I no die young
Lokeloke ni mo fe maaa lo
I no too small to buy G-wagon
Ara mon da o ara mo da o
Popo don chase my guy
Nobody dey my back
Ara to wumi ma da
Ti ma yen fanda
Aya elegan ma ja oma ja o
Omor para dey for my body
Hustling everyday for my money now
Me I no get for loving now
Tell me one thing that you notice
Omo para dey for my body
Hustling everyday for my money now
Me I no get for loving now
Working all night and days
Baba wa ba mise
Toriwo lo lese
I no get time to waste
I no get time to waste o time to waste o yeh
Popo don chase my guy
Nobody dey my back
Ara to wumi ma da
Ti ma yan fanda
Aya elegan ma ja oma ja o
Make I no lost make I no die young
Lokeloke ni mo fe maaa lo
I no too small to buy G-wagon
Ara mon da o ara mo da o
Make I no lost make I no die young
Lokeloke ni mo fe maaa lo
I no too small to buy G-wagon
Ara mon da o ara mo da o
Shomo igba t'an lo studio pelu slippers
Wrote many exam but i didn't pass
Tried many patterns but I didn't cast
Mio de kere ju lati ma wa big cars
Nobody saw the bobo when the bobo still de use leg
Them no de chat with ham cos e de too beg
No de surprised if the bobo don de use benz
The bobo need rest cos the bobo don de too stress
Nobody's perfect
Now I don de cache
Cos no food lale
Ani won wami l'ame eh
Normally I be small boy sugbon life yi ti fuck mi
Them say na hard work motu ro pe abi luck ni
Baba loke mofe surprise to ma shock mi
Toma jeki tymko adigun ma tour kiri
Make I no lost make I no die young
Lokeloke ni mo fe maaa lo
I no too small to buy G-wagon
Ara mon da o ara mo da o
Make I no lost make I no die young
Lokeloke ni mo fe maaa lo
I no too small to buy G-wagon
Ara mon da o ara mo da o
Popo don chase my guy
Nobody dey my back
Ara to wumi ma da
Ti ma yen fanda
Aya elegan ma ja oma ja o
Credits
Writer(s): Timmy Senior
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.