Champagne

Summer Time love
We burn it up
(Oh yea)
Bottles on ice
Igbo is on choke
Make me wan yansh
Girl a fine loke
Make me want touch
Make me want poke it
Back it up nice
Wyn it don't stop, yea
Back it up right
Make me shout oh yea
Cream of the crop
Lick me up slow yea
You be my touch
You be my poke
You be the ting wey dey confuse am
Omo getting mad knowing you in my yard
She a fine ting make i confuse am
Make I thank God way she dey for my heart
Then I pop e champagne
(For ha Una Una unana)
Make I celebrate your loving
Then I pop e champagne oo
(For ha Una Una unana)
Make I celebrate your loving
Mmm
She make me want Jara
Mmm
Make the boy Gaga
(Oh yea)
Mmm
Make me want stutter
Number 1 banger
(Oh yea)
Eh!
She never go slow girl
(Ooh)
She playin like conga
(Shaye)
She curvy all over
(yaya)
Yeaaa the way she bend over
You be that ting wey dey confuse am
Omo getting mad knowing you in my yard
She a fine ting make I confuse am
Make I thank God way she dey for my heart
Then I pop e champagne oo
Make I celebrate your loving
Then I pop e champagne iyoo
Make I celebrate your loving
Then I pop e champagne oo
(For ha Una Una unana)
Make I celebrate your loving
Then I pop e champagne iyoo
Make I celebrate your loving



Credits
Writer(s): Leo Frederic Netzband, Malvern Sibanda
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link